Timaya - Chulo Bother Nobody - перевод текста песни на немецкий

Chulo Bother Nobody - Timayaперевод на немецкий




Chulo Bother Nobody
Chulo Stört Niemanden
Chulo eh
Chulo, eh
Chulo chulo chulo
Chulo chulo chulo
Leggo yeah
Los geht's, yeah
Abeg abeg
Bitte, bitte
Me I no want nothing to bother my head
Ich will nichts, was meinen Kopf stört
Me I no want someone to lay my bed (yeah)
Ich will nicht, dass jemand mein Bett macht (yeah)
Na only God wey dey butter my bread (ee ei eh eh)
Nur Gott allein ist es, der mein Brot mit Butter bestreicht (ee ei eh eh)
Abeg abeg
Bitte, bitte
Me I no want anything bother my head
Ich will nicht, dass irgendetwas meinen Kopf stört
Na only God wey dey butter my bread
Nur Gott allein ist es, der mein Brot mit Butter bestreicht
Me I no want to go wrong anywhere
Ich will nirgendwo etwas Falsches tun
Papi chulo (chinekeme) bambam
Papi Chulo (Chinekeme) Bambam
Chulo chulo chulo chulo chulo
Chulo chulo chulo chulo chulo
I say chulo bambam
Ich sag, Chulo Bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo stört niemanden, ooo
Chulo chulo bambam
Chulo chulo Bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Du weißt, Chulo stört niemanden, oo
Me I bambam
Ich, ich Bambam
Chulo chulo bothers nobody oo
Chulo chulo stört niemanden, oo
Chulo bambam (right leggo)
Chulo Bambam (genau, los geht's)
My first album back then when I start was True story
Mein erstes Album damals, als ich anfing, war True Story
(Chulo bam bam)
(Chulo Bam Bam)
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Für den Ort, an dem ich heute bin, gebe ich Gott all die Ehre
(Oh Lord) Shower your grace
(Oh Herr) Überschütte uns mit deiner Gnade
Make we no face wetin udi and ash dey face (yeah)
Mach, dass wir nicht dem begegnen, was Udi und Ash begegnen (yeah)
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
Alhamdulillah, so betet Mufa eben
2020 no dey look your face
2020 schaut dir nicht ins Gesicht
Papi chulo bambam
Papi Chulo Bambam
Chulo chulo chulo chulo chulo
Chulo chulo chulo chulo chulo
I say chulo bambam
Ich sag, Chulo Bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo stört niemanden, ooo
Chulo chulo bambam
Chulo chulo Bambam
Chulo bothers nobody eh
Chulo stört niemanden, eh
Me I bambam
Ich, ich Bambam
Chulo chulo bothers nobody oo (leggo)
Chulo chulo stört niemanden, oo (los geht's)
Chulo bambam
Chulo Bambam
You know say woman dem come and go
Du weißt ja, Frauen kommen und gehen
I dey give dem rapampampam
Ich geb' ihnen Rapampampam
For the place wey I dey
An dem Ort, wo ich bin
When I steping in the town
Wenn ich in die Stadt komme
Dey can't stop the boy eh
Sie können den Jungen nicht aufhalten, eh
Dey can't stop the boy eh
Sie können den Jungen nicht aufhalten, eh
You know oh, eh eh rapampampam (leggo)
Du weißt, oh, eh eh Rapampampam (los geht's)
Papi chulo bambam
Papi Chulo Bambam
Chulo chulo bothers nobody
Chulo chulo stört niemanden
Chulo bambam
Chulo Bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Chulo chulo stört niemanden, eh
Chulo bambam
Chulo Bambam
Chulo chulo bothers nobody ehh
Chulo chulo stört niemanden, ehh
Chulo bambam
Chulo Bambam
Chulo chulo bothers nobody ehh
Chulo chulo stört niemanden, ehh
Leggo ahan ahan
Los geht's, ahan ahan
Right
Genau
Abeg Abeg
Bitte, bitte
Me I no want nothing to bother my head
Ich will nichts, was meinen Kopf stört
Me I no want someone to lay my bed
Ich will nicht, dass jemand mein Bett macht
Na only God wey dey butter my bread
Nur Gott allein ist es, der mein Brot mit Butter bestreicht
Abeg abeg
Bitte, bitte
Me I no want anything bother my head
Ich will nicht, dass irgendetwas meinen Kopf stört
Na only God wey dey butter my bread
Nur Gott allein ist es, der mein Brot mit Butter bestreicht
Me I no want to go wrong anywhere
Ich will nirgendwo etwas Falsches tun
Papi chulo bambam
Papi Chulo Bambam
Chulo chulo chulo chulo
Chulo chulo chulo chulo
I say chulo bambam
Ich sag, Chulo Bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo stört niemanden, oo
Chulo chulo bambam
Chulo chulo Bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Du weißt, Chulo stört niemanden, oo
Me I bambam
Ich, ich Bambam
Chulo chulo bothers nobody oo
Chulo chulo stört niemanden, oo
Chulo bambam
Chulo Bambam





Авторы: Timaya


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.