Pity 4 Us - Timayaперевод на немецкий




Pity 4 Us
Mitleid für uns
Eh
Eh
Mr biggie man o, Mr poor man o
Herr Großverdiener, oh, Herr armer Mann, oh
Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o
Liebe Nigerianer, oh, hört ihr mich denn, oh?
No be wetin dem be talk o
Das ist nicht, was sie gesagt haben, oh
This was not what dey promised us o
Das war nicht, was sie uns versprochen haben, oh
Dem tell us say dem go bring the change o
Sie sagten uns, sie würden den Wandel bringen, oh
Oh no no, no no
Oh nein nein, nein nein
As the thing dey go, situation e just dey bad o eh
So wie die Dinge laufen, wird die Lage einfach nur schlecht, oh eh
As day dey break things e just dey hard ooo
Jeden Tag, der anbricht, werden die Dinge nur schwerer, ooo
No food to chop, everyday dollar dey rise o
Kein Essen zu beißen, jeden Tag steigt der Dollar, oh
See the people don dey cry o+
Sieh, die Leute weinen schon, oh+
Oh no no no no
Oh nein nein nein nein
Pity for us o, pity for us o
Mitleid für uns, oh, Mitleid für uns, oh
Politicians please pity for us o
Politiker, bitte habt Mitleid mit uns, oh
Na beg we dey beg o, see my people don dey die o
Wir flehen euch inständig an, oh, seht, mein Volk stirbt schon, oh
Please pity for us o, politician please pity for us o
Bitte habt Mitleid mit uns, oh, Politiker, bitte habt Mitleid mit uns, oh
Oh no no no no+
Oh nein nein nein nein+
I believe in Nigeria with all my life
Ich glaube an Nigeria mit meinem ganzen Leben
I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o
Ich schwöre Nigeria, meinem Land, Treue, oh, von ganzem Herzen, oh
Anywhere I go na naija
Wo immer ich hingehe, es ist Naija
Anything I do na naija,
Was immer ich tue, es ist Naija,
Anywhere I go to naija
Wo immer ich hingehe, nach Naija
See my houses na for naija,
Sieh, meine Häuser sind in Naija,
I invest in my naija,
Ich investiere in mein Naija,
Everything na plan for naija
Alles ist für Naija geplant
Politician show some love o+
Politiker, zeigt etwas Liebe, oh+
Oh no no no no
Oh nein nein nein nein
Pity for us o, pity for us o
Mitleid für uns, oh, Mitleid für uns, oh
Politician have mercy on us o
Politiker, habt Erbarmen mit uns, oh
Na beg we dey beg o
Wir flehen euch inständig an, oh
E don dey the thing don dey bad o
Die Dinge sind schon schlecht, oh
Please pity for us o
Bitte habt Mitleid mit uns, oh
Politician please pity for us o
Politiker, bitte habt Mitleid mit uns, oh
Pity for us o
Mitleid für uns, oh
Oh no no no no+
Oh nein nein nein nein+
Oh naija
Oh Naija
Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo
Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo
As we sit down dey complain today our gragra e full for our body
Während wir heute dasitzen und uns beschweren, brodelt es in uns.
As we dey for here we dey complain our own e full our body o
Während wir hier sind und uns beschweren, sind wir selbst bis zum Hals voll davon, oh.
Search your conscience o
Erforscht euer Gewissen, oh
We sef we no good try
Wir selbst, wir geben uns nicht wirklich Mühe.
Make we live right oh
Lasst uns richtig leben, oh
We sef we no dey try
Wir selbst, wir bemühen uns nicht.
I know say everyday politician Dey steal our money
Ich weiß, dass Politiker jeden Tag unser Geld stehlen
I know say politicians carry our money go oversea
Ich weiß, dass Politiker unser Geld ins Ausland bringen
People dey die
Menschen sterben
Politician just dey smile o
Politiker lächeln einfach nur, oh
People dey die o
Menschen sterben, oh
Their children dey oversea
Ihre Kinder sind im Ausland
Pity for us o, Pity for us o
Mitleid für uns, oh, Mitleid für uns, oh
Politician have mercy on us oo
Politiker, habt Erbarmen mit uns, oo
We don dey die o, Anything we do o
Wir sterben schon, oh, was immer wir auch tun, oh
Please pity for us o, politician have mercy on us o
Bitte habt Mitleid mit uns, oh, Politiker, habt Erbarmen mit uns, oh
Oh no no no
Oh nein nein nein
This is painful oh
Das ist schmerzhaft, oh





Авторы: Chinedu Francis Nnakwuzie, Inetimi Timaya Odon


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.