Текст песни Me & You - Tmaro
Ibakam!
Odin
bad
ehen,
ejim
ego
Number
one
in
town,a
little
bit
of
rice
and
some
Isi-ewu
Asim
I
no
dey
feel
any
girl
me
I
dey
for
you
I
take
you
to
the
north
to
the
east
for
the
west
we
go
Gbe-body
Ehen,
you
no
see
me
I
bad,
I
no
dey
joke
around
You
know
say
me
I
dey
for
you
cause
you
be
one
in
town
I
no
know
wetin
this
girl
give
me
chop
All
this
days
na
only
she
wey
me
I
jump
for
Me
and
you,
me
and
you
against
the
world
Me
and
you,
me
and
you
we
go
dey
rock
Me
and
you,
me
and
you
against
the
world
Me
and
you
me
and
you
we
go
dey
ah-ah,
me
and
I
take
you
to
parties
girl
you
don't
need
any
invite
o
I
switch
up
the
plans
to
Dubai
we
not
flying
Okokomaiko
No
need
to
lie
to
me,
you
get
the
green
light
o
I
take
you
to
Paris
girl
but
you
don't
even
need
flight
o,
yeah
Omege
mailo,
wetin
you
carry
ma
je
kojabo
Omege
bamisoro,
you
got
a
badman
saying
I
no
know
wetin
this
girl
give
me
chop
All
this
days
na
only
she
wey
me
I
jump
for
Me
and
you,
me
and
you
against
the
world
Me
and
you,
me
and
you
we
go
dey
rock
Me
and
you,
me
and
you
against
the
world
Me
and
you
me
and
you
we
go
dey
ah-ah,
me
and

1 My Head
2 Shigege (feat. Ben Pol)
3 Hold Me Down (feat. D'NYRA)
4 Mo
5 9 to 5
6 Survive
7 Woman (feat. Drexbeats)
8 Mawobi
9 Me & You
10 Soldier (Interlude)
11 Werey
12 Elevate
13 Carry
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.