Tobby Drillz - Lose Guard текст песни

Текст песни Lose Guard - Tobby Drillz



Wavy is a day to take it personal
Believe me
Na story cos I came in town with my Arsenal
You know this
Get on some if you calm down you go know say people Dey here so
Get on some i say calm down if you Dey here you go know say people run the town
So I say
Ko ma shapa ko ma jupa for the junction
Omo rebe omo yapa omo ponpon
Dem Dey collect dem Dey jupa for the junction
When them see us them Dey rush us like Tom Tom
Ko ma shapa ko ma jupa for the junction
Omo rebe omo yapa omo ponpon
Dem Dey collect dem Dey jupa for the junction
When them see us them Dey shake all of their bum bum
Omoge na lo loose guard gangan
Iwo na ole collect gangan
Your boyfriend don Dey relax gangan
Ma lo ro better relax gangan
Omoge na lo loose guard gangan
Iwo na ole collect gangan
Your boyfriend don Dey relax gangan
Ma lo ro better relax gangan
I realize say na tension
I really wan ask question
Many dey strive for the vibe and attention
But only few go make am to the whole world
I only got one confession
I no come here for attention
Dem tell me thanks and I say please don't mention
Abeg no let anybody Dey tension you
If we take a look at things and take a look at things
And look at things and talk a Likkle tin and then we go okay
If we take a look at things and take a look at things
And look at things and talk a Likkle tin and then we go okay
Ko ma shapa ko ma jupa for the junction
Omo rebe omo yapa omo ponpon
Dem Dey collect dem Dey jupa for the junction
When them see us them Dey shake all of their bumbum
Omoge na lo loose guard gangan
Iwo na ole collect gangan
Your boyfriend don Dey relax gangan
Ma lo ro better relax gangan
Omoge na lo loose guard gangan
Iwo na ole collect gangan
Your boyfriend don Dey relax gangan
Ma lo ro better relax gangan



Авторы: Tobby Drillz


Tobby Drillz - Lose Guard
Альбом Lose Guard
дата релиза
11-02-2022


Еще альбомы
Исполнитель Tobby Drillz, альбом Supplement
2018
Исполнитель Tobby Drillz, альбом Vibe.
2018
Исполнитель Tobby Drillz, альбом Hit 'n Run
2018
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.