Tobby Drillz - Robo текст песни

Текст песни Robo - Tobby Drillz



They want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Say they want my combo
Say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Gyal dem go down down low
Back when I be pickin' I remember
When the people colder than December
But e no still concern me
Cos the people dey try me e
But baba God na my defender
Now dem follow bumper to fender
But I know say na whining
I blind my eyes to their timing
Mix up the hate like na blender
Where the girls soft and tender money
Dey money dey now
I call the gyal make dem join e
Where the men dem wey wan enter
Girl dem report to the center
Say money dey money dey
They want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Say they want my combo
Say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Gyal dem go down down low
Say they want to feel my



Авторы: Tobby Drillz


Tobby Drillz - Robo - Single
Альбом Robo - Single
дата релиза
10-04-2020

1 Robo




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.