Toptee - Hallelujah текст песни

Текст песни Hallelujah - Toptee



They put me on a long thing
Just because I had no money
Just because I had no swag on me
Cos my life was funny (yah e yah)
Sugbon jeje laye gba oo
Ori to bami se Omo ba e se
So if you no Dey help make you Dey your lane
Say na turn by turn and I go make the pay (make d pay)
Dey wn know how e happen o ru wn loju
Woni o ye ko ti jon koti fo loju
Ni sin wan lo komije o bi ofuloju
Omo to n lo noka si ti jo won loju
Small boy biggie God
And if we no get money say we get God o
Bo fe bo ko... 2x
We go Dey ball, ball all night long
Hallelujah
Everybody Wabami ki ja jehovah
Cos if no be Jah I for Dey for gutter
And nobody go follow me chop my sapa
Hallelujah
Everybody Wabami ki ja jehovah
Cos if no be Jah I for Dey for gutter
And nobody go follow me chop my sapa
I believe gan gan men I believe gan gan... 3x
Believe gan gan
Toptee baby oh oh
Oluwa Je kin standout
Kowo ma wole kin de ma cash out
Make dem no see me like who Dey run mouth
More more music and the loose wey Dey my own porch
Gat no choice nimo fi yi kanaku
Hella broke lawa wa
Eni ba sun loma ku
Outchea for the doe eti ma mo te ba weju
Kori mummy wu so that she fit shine her 32
No be how old you be
But how much you get
You no get money you Dey find respect brother
E no Dey work like that Shey you get
Oni lati tepa mon ise ko Dey malo relent
Awon kan lon double cross mi
Ti mo wa ninu Zone mi
Moya koju mu phone mi
Mo rora mu Sobotun mi
Check out the vibes, make I no lie
Me and my guys we Dey try to survive
They put me on a long thing
Just because I had no money
Just because I had no swag on me
Cos my life was funny (yah e yah)
Sugbon jeje laye gba oo
Ori to bami se Omo ba e se
So if you no Dey help make you Dey your lane
Say na turn by turn and I go make the pay (make d pay)
Hallelujah
Everybody Wabami ki ja jehovah
Cos if no be Jah I for Dey for gutter
And nobody go follow me chop my sapa
Hallelujah
Everybody Wabami ki ja jehovah
Cos if no be Jah I for Dey for gutter
And nobody go follow me chop my sapa



Авторы: Toptee Shollysnipes


Toptee - Hallelujah
Альбом Hallelujah
дата релиза
03-12-2021


Еще альбомы
Исполнитель Toptee, альбом 23 (Cover)
2021
Исполнитель Toptee, альбом IRAWO
2020
Исполнитель Toptee, альбом Manya
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.