Tushymoney - Spiritual текст песни

Текст песни Spiritual - Tushymoney




Wetin demma say on a daily
Man a be chilling like a placid
It's bad man Tushy baby
I been blazing on a steady
Ring my phone when you need it
Spiritual things me I am seeing
Earthly people demma coming
Me I stay protected jah guide me
Me I stay protected jah guide me
Spiritual
Me I be spiritual man
Me I know I know
I no be any man at all at all
I don see many things for this wicked world
Spiritual
Me i be spiritual man
Me I know I know
I don see many things for this wicked world
I no be any man at all at all
For this world for this world wey we Dey
Make you just Dey make you just maintain
Make you just sustain make you no complain
Believe in your self make you no explain
Wetin demma saying e Dey weigh me
I be on a chasing on a daily
Mon gbona steady demma blame me
Demma say me I be wavy
E be blazing like a placid
Demma call me Tushymoney
Balling in the morning
Every morning I Dey grinding
O gbona o gbona my nigga
O gbona make your nigga no trigger
O gbona o gbona it's a wider
O gbona o gbona it's a banger
Spiritual
Me i be spiritual man
Me I know I know
I don see many things for this wicked world
I no be any man at all at all



Авторы: Faith Agholor


Tushymoney - Sounds from the spiritual
Альбом Sounds from the spiritual
дата релиза
08-01-2024




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
//}