Twest - Hate текст песни

Текст песни Hate - Twest



Na na na na na
Respect
You already know
It's your boy t west
It's resdeee
Some of dem den dey hate
Cause you dey elevate
Your fellow man no wan see you progress
He wan run your race o
Even if you tell dem that you single oo
Dem wan force you to date oo
Bad man dem want to run my race
E be like say dem dey craze oo
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na na na
Na na na it's t west on this one
Eeeeye ma gbo ri wole oo
Now tell me why dem kon dey hate on me
Oluwa dey bless me loke
And I be chilling in my balcony
Everything gbe mi soke
Cause Everything I do dem go talku talku
But nah dem get thier mouth oo
If I offend you abeg ma lo binu binu
Omo I no fit shout oo
Eleda mi oo
Ori mi ba mi sey
Olofofo ma soro mi le sey
Ma shey mi le sey oo
Ye ye ori mi Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na na
They say is every man for himself oo
So maybe is God for all the rest oo
I do what I can to be the best oo
Life is bisexual but I can't settle for less
So tell me why you hating on my progress
We'll grind we'll Shine what is the essence
Fake love everywhere this shit is killing me
Gone are those days when nobody was feeling me
I thank God for the place wey I dey now
I'm on a grind, I'm still making waves dem dey pay now
Team respect to the world e no ask here
Even your boyfriend go dey vex e wan fams yeah
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na na na
I dey work you dey hate nah
Johnbull go to school don't be late nah
I don graduate me and you no be mate nah
No put eye for another man case
No put soundcity for another man trace
No follow the steps of another man trait
Watin strong for your head can make another man craze
Now our life on earth is like paradise
Comot your leg for my matter you go paralise
Now you don dey get money dem dey hate you
Back then omo dem use to underrate you
Dem go dey jugde your life like analyser
Dem see your growth no reach nah fertilizer
Nah you dey spend money nah dem dey count oo
Dem wan know how much dey inside your account oo
Some of dem den dey hate
Cause you dey elevate
Your fellow man no wan see you progress
He wan run your race o
Even if you tell dem that you single oo
Dem wan force you to date oo
Bad man dem want to run my race
E be like say dem dey craze oo
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na
Ori mi o gba gbo de po
Ori mi Tori uhn na na na na




Twest - Hate
Альбом Hate
дата релиза
13-12-2018

1 Hate



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.