Текст песни Far Away - Usherdee
Spiritual
oh
yeah
yeah
I
dey
knock
on
your
door
(I
dey
knock)
Anything
wey
wan
sup
(Make
e
sup)
Baby
girl
na
your
love
me
I
want
(I
want
I
want)
I
don
shout
at
the
top
of
my
voice
Even
neighbors
don
tire
for
noise
Baby
girl
na
your
love
me
I
want
(I
want)
I
never
see
this
kind
love
before
You
dey
make
a
bad
man
fall
in
love
Do
me
jeje
girl
no
do
me
rough
Anything
I
go
buy
for
you
Anytime
I
go
stand
for
you
Girl
if
you
shoot
me
I
go
payin
for
you
Baby
I
go
carry
you
(Far
away)
Make
anybody
no
come
(Farawe
oh)
Dem
no
fit
to
understand
like
Omah
Lay
oh
Make
we
just
dey
do
am
our
way
oh
Baby
I
go
carry
you
(Far
away)
Make
anybody
no
come(Farawe
oh)
Dem
no
fit
to
understand
like
Omah
Lay
oh
Make
we
just
dey
do
am
our
way
oh
our
way
oh
yeah
Valentino
for
your
leg
Anything
you
want
me
go
do
am
cos
me
no
send
(yeah)
Baby
no
listen
to
all
your
friend
All
of
them
just
dey
lie
cos
nobody
innocent
Nobody
innocent
Everybody
get
skeleton
for
him
shelf
Make
we
shayo
make
we
pef
Cos
tonight
I
don
switch
off
my
cellphone
Other
girls
for
my
villa
Chilling
with
my
guys
dem
dey
light
up
the
Rizla
yeah
Monalisa
na
you
be
my
liquor
Sheybi
you
know
say
na
only
you
be
the
thing
I
want
In
your
short
skirt
cooking
dinner
I
go
give
it
to
you
slowly
with
some
kiss
ah
yeah
Baby
no
dey
worry
at
all
You
know
say
man
like
me
no
dey
do
all
those
kiss
and
tell
Baby
I
go
carry
you
(Far
away)
Make
anybody
no
come
(Farawe
oh)
Dem
no
fit
to
understand
like
Omah
Lay
oh
Make
we
just
dey
do
am
our
way
oh
Baby
I
go
carry
you
(Far
away)
Make
anybody
no
come(Farawe
oh)
Dem
no
fit
to
understand
like
Omah
Lay
oh
Make
we
just
dey
do
am
our
way
oh
our
way
oh
yeah

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.