Vi feat. A Loser Named Alpha - Pigeon Talk текст песни

Текст песни Pigeon Talk - Vi feat. A Loser Named Alpha



Oya roll it
You go fit kill pesin by the way you dey control it
The way you wind your waist, man go fear to approach it
Body is a blessing, You need pesin wen fit hold it
Baby give 'dem
Omo shakara, if it no be Gucci you dey slay Ankara
Your body too nice dem dey hail your mama
If man dey find your trouble, you go give them yanga
Palaver
Oya roll it, roll it
Baby make you roll it, roll it
To the ground then you hold it, hold it
Waistline control it, roll it
Oh boy take your time you fit lose it
Sebi you be bad man come and prove it
I be pepper dem gang hella ruthless
Truth is, if you no fit spray it man a useless
Ajebutta but I'm true to my roots
I keep it boasty, keep it cute
Gotta be a baller to pursue
Ally-oop
All net when you shoot
Check just cleared and I'm feeling hella reckless
Might just spend a hunnid mil on a necklace
Party at the crib hoping you could come through
Keep rubbing on my hips bet your wishes come true
Oya roll it
You go fit kill pesin by the way you dey control it
The way you wind your waist, man go fear to approach it
Body is a blessing, You need pesin wen fit hold it
Baby give 'dem
Omo shakara, if it no be Gucci you dey slay Ankara
Your body too nice dem dey hail your mama
If man dey find your trouble, you go give them yanga
Palaver
Oya roll it (Lemme get up in it) roll it
Baby make you roll it (Lemme get up in it) roll it
To the ground then you hold it (Lemme get up in it) (hold it)
Waistline control it (Lemme get up in it) roll it
Huh
Lemme get up in it
Credit card ain't got no limit
But the way them hips be swinging
Guess I'm spending every penny
Said she roll it
Then I goes in
Ima leave the pussy swollen
Watch her toes dip
Break a sweat then I put her head right through the wall
She could feel the tip rubbing through her pants she so raw
Wait I'm losing focus
All these pretty women round me man I hope that she don't know notice
Double d's up in my face so I call em Olsens
She in motion
Vibes is deeper than an ocean
But I'm coasting
Back to the homeland
Pretty girl do ya dance
Maybe we could meet tomorrow we could do this shit again
Where ya friends hey
Oya roll it
You go fit kill pesin by the way you dey control it
The way you wind your waist, man go fear to approach it
Body is a blessing, You need pesin wen fit hold it
Baby give 'dem
Omo shakara, if it no be Gucci you dey slay Ankara
Your body too nice dem dey hail your mama
If man dey find your trouble, you go give them yanga
Palaver
Oya roll it, roll it
Baby make you roll it, roll it
To the ground then you hold it, hold it
Waistline control it, roll it



Авторы: Emetekoro Omene


Vi feat. A Loser Named Alpha - Outside
Альбом Outside
дата релиза
27-04-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.