Текст песни Vindication - Vuga Kvngz
Call
my
men
make
dem
start
craze
Al
Pacino
I
Dey
scar
face
When
I
dribble
I
be
Kante
Forward
ever
like
mbappe
Future
brighter
than
a
headlamp
From
Corolla
we
don
drive
Porsche
Super
models
don
Dey
turn
crush
Vuga
kvngz
don
become
boss
All
I
had
was
a
hood
dreams
Martin
Luther
from
the
trenches
No
figures
on
my
first
gig
made
a
milli
in
the
next
week
Igbo
boy
no
Dey
carry
last
Fuck
position
nna
get
the
bag
Smoke
my
bazz
when
I
drop
a
verse
Taking
over
like
a
coup
de
tat
Big
men
Ana
kpo
m
mpa
Big
bag
Ana
da
pu
ta
Ndi
Ogbe
Ana
gba
pu
ta
See
us
e
ga
choputa
Ndi
sars
ka
nu
world
bank
Control,
Douglas
See
my
car
wey
Dey
come
front
Dem
Dey
stop
me
with
cutlass
Olopa
no
get
compass
Anywhere
you
go
drop
vazzzz
No
gree
you
go
chop
slap
Much
talk
you
go
hear
blast
Next
thing
dem
go
japa
Corruption
e
don
yapa
Just
a
day
in
my
old
hood
Concrete
but
na
jungle
King
Kong
no
go
survive
Na
why
I
Dey
hustle
If
I
hear
say
dem
drive
you
I
go
know
say
no
be
Volvo
If
I
hear
say
dem
mend
you
I
go
know
say
no
be
bobo
Dey
game
no
be
fifa
Shade
local
but
na
diva
I
want
a
queen
not
Latifa
Drip
wetter
than
a
river
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.