Текст песни No Be You - Waje
No
be
you
talk
say
you
will
be
here
to
stay,
You
no
go
take
my
heart
play,
Na
only
you
and
me
go
do
No
be
you
talk
say
it'll
be
you
till
the
sun
comes
down
I'll
never
wear
a
frown
You'll
love
me
till
we're
down
No
be
you
talk
say
this
one
go
be
for
life
Say
you
no
go
ever
lie
And
you'll
always
be
mine
No
be
you
talk
say
this
love
go
never
die
Say
you
will
always
try
See
water
wan
commot
for
my
eye
Cos
you
wan
goo...
People
tell
me
say
na
so
so
lie
you
dey
lie
This
one
na
fools
paradise
Sister
abeg
open
your
eyes
Family
talk
say
they
don't
like
the
way
i
feel
No
no
no
Waje
this
can't
be
real
Baby
you
tell
me
to
chillf
I
tell
them
you
talk
say
this
one
go
be
for
life
Say
you
no
go
ever
lie
And
you'll
always
be
mine
I
tell
them
you
talk
say
this
love
go
never
die
Say
you
will
always
try
See
water
wan
commot
for
my
eye
Cos
you
wan
goo.
I
gave
you
my
love
and
you
no
appreciate
am
I
gave
you
my
heart
and
you
carry
am
go
break
am
You
don
turn
me
to
woman
wey
no
get
shame
Since
you've
been
gone
i've
not
been
the
same
You
promised
to
love
completely
Forever
throughout
the
stormy
weather
Where
is
the
love
that
you
promised
me
Wetin
you
mean
when
you
leave
me
behind
1 Oko Mi
2 Onye
3 Ijeoma
4 Fine Girl
5 Grind
6 Time Na Money
7 I Wish
8 No Be You
9 Higher
10 Black And White
11 Na The Way
12 No Tomorrow
13 One More Time
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.