Wale Turner feat. Pheelz - Wa Freak'n Wu (feat. Pheelz) текст песни

Текст песни Wa Freak'n Wu (feat. Pheelz) - Pheelz , Wale Turner



Everybody lo n ra Rolex, but time no dey
You wan ginger but curry and thyme no dey
E bami mu paraga because wine no dey
My life no hard o easy bi zagadat
10 percent too dey tight us, so panla da
Omo'lomo laarin so many people
You hungry for success bi bus toh need many diesel
I be hot sand so gbagbe cold sand
You dey live for glass house and you wan dey throw stone
E fit meet your neighbor, even if you throw stone
Ibi ti rap mi ti wa, walahi I no know
Wa freaking wu
Be happy, that's a freaking mood
Uh, wa freaking wu
Mo ta lenu gan walahi that's a freaking soup
See, I can't kill myself o
Emi o de le be bi bebeto
If i never, one day i go get oo
Cos i been very very fly from the ghetto
So i go swag oshi danu, swag oshi danu
I go swag oshi danu, swag oshi danu
Mo de le dab oshi danu, dab oshi danu
If you beef me, na God be my Savior yeh
You go die, no be say you go paint your hair
Oro mi o ni yin, kosi ibi te ma dami si
Won ni won fe ya werey, ko si ibi te ma ya mi si
Old never young, sea never dry
Laduru gbogbo freestyle, dem say him never try
Na your headache, e jen lo ma mu tea
A le fowo bayin ja, lyrical
Eni to ba koko bere, ama tamba fun
To ba tun fe ra rap, ama ta lamba fun
Ti o ba like imole, ama pa lantern fun
O san lori, ama cause propaganda fun
Wa freaking wu
Be happy, that's a freaking mood
Uh, wa freaking wu
Mo ta lenu gan walahi that's a freaking soup
See, I can't kill myself o
Emi o de le be bi bebeto
If i never, one day i go get oo
Cos i been very very fly from the ghetto
So i go swag oshi danu, swag oshi danu
I go swag oshi danu, swag oshi danu
Mo de le dab oshi danu, dab oshi danu
E'ye ma soroju
E'ye ma gbera bi ti boloju
You see, my way no be your way
E'ye ma wo eshin eleshin sare
If i no get car, is it your concern
You better believe in the boy, give me onetime
Cos av been underground for a long time
Ilekun siii
So take it nice and easy
Give me nice and slow
No too much efizzy
Cos i no need to dey show
So Wa freaking wu
Be happy, that's a freaking mood
Allow me to move
Pepper dem, pepper dem that's a freaking mood
Oya swag oshi danu, swag oshi danu
Mo de le dab oshi danu, rap oshi danu
Mo de le dab oshi danu, twerk oshi danu




Wale Turner feat. Pheelz - Wa Freak'n Wu (feat. Pheelz)
Альбом Wa Freak'n Wu (feat. Pheelz)
дата релиза
26-05-2017



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.