WANI - Level текст песни

Текст песни Level - WANI



See me now (see me now)
As I don forget all of my trouble
As life come give me double
Hear me now (hear me now)
I know life sometimes is never easy
With the level up believe me
Wani Wonder, (yes oh) which level you dey oh? (dey oh)
Omo level wey pass the level I dey before (level I dey before)
Ore mi, (yes oh) which level you dey oh?
Se na level wey pass the level you dey before?
Owo mbe lapo, lapo mi oh (oh-oh)
Just dey dance and groove and shake body oh-oh (oh-oh)
Bring the lighter rizla VSOP (oh-oh)
And the finest girls for me and my G (oh-oh)
If to say we know tomorrow, omo boys for dey alright
Based on say we know-we no know
We must chop, chop the life
Ani won pariwo (pariwo)
Dem dey say we no go bubble
Ani won pariwo
As e dey hot we give dem double
Double oh
Wani Wonder, (yes oh) which level you dey oh? (dey oh)
Omo level wey pass the level I dey before (level I dey before)
Ore mi, (yes oh) which level you dey oh?
Se na level wey pass the level wey you dey before?
(Oh-oh)
(Oh-oh)
(Oh-oh)
(Oh-oh) (level up)



Авторы: Ayorinde Ayoku, Usman Adams Adakole


WANI - Lagos City Vice 2
Альбом Lagos City Vice 2
дата релиза
19-11-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.