Wasicartel - Fears текст песни

Текст песни Fears - Wasicartel



Hmm
Men apiachago olu
12:00o'clock men n'apiacha olu
Imakwa
Hmmm
Na Ime ogbe
Biko
Biko,biko,biko
Hmm Oluwa na you I de pray
Na you I de wait for
Isi'm Cherie
Make i wait for my time God!
I dun de wait I dun de pray
I dun de tire
I dun de push
Maka I need'm push Nke onye ozo
Oh lord if you no bless me e better say I die
And I know you will bless me
Maka I never die
On my grind I de wait for your time God!
I will never let go unless you bless me
I wake up,I pray,I work,I work hard
I trap off
I know say me self de show love
So why you no go bless me why you no go bless Me lord
I have to make move
And I have to face my fears
(I have been going hard)
(E sendulum oops)
E sendulum hoes
Make am getting my doe
Am sending my mum taking care the bills guy
I have to face my fears on the lonely on the low
Heeee,heee,heeee,ewo
Biko
Biko,Biko,biko face your fears
(Face it)biko
Ha face your fears face your fears
Abulo face your fears
Stand tall
Low key no cap guy
Gather all the hate
Gold diggers in the cell
Okwa the same thing make me enter cell
Ahh
No dull biko chase your dreams
Thank God for the homies wey dey show
Me love(real love)
Odi n'aka chi I believe say we go ball(ball)
No dulling make we just de push along guy!
All the jealous enemies turn them to fans(fans)
Wen am popping pills maka chi I don't need a fen(imakwa)
All these pains and stress n'aga straight to vein
Imagine CL tell me early morning I deposit (kp0)
I told them to deposit now
I no be enimoney(enymon)
Chukwu nyem de money
Biko biko nyem this money
Steady pushing stacking
Hoping say we no go fall
Maka otego men Choba money
Make we ball
(Make we ball)(make we ball)
Papa God make we ball
Hmmm
Biko(papa God make we ball)
Face your fears
Biko(biko)
Haaa
Tee,tee grinding woo wen this money go show?(Imakwa)
Wen me and muna my men go de shoot down Shows?(longtime)
Burning all this candles insense on a daily eeeh (steady)
Even your prophet know say Mua no holy eeeh
If this money no show tell me wetin i go do?? (Wetin I go do)
Lord biko,biko make this money long ooh (long)
Make e get height and make e get Weight
Family problem too long I no fit hide I no fit hide I no fit hide God
Wasicartel no fit hide
Hee chukwu God i no fit hide
Men shout out to men all my cartels
Umu iyoo



Авторы: Wasicartel


Wasicartel - Fears - Single
Альбом Fears - Single
дата релиза
20-07-2023

1 Fears




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.