Waveboy - Yoruba Demon текст песни

Текст песни Yoruba Demon - Waveboy




Me I get stamina, yeah
(Yeah me I get stamina)
(Hundred)
Wrap your arms round my neck baby
Fa mi mora, open your ears
Make I tell you wetin you won hear baby
Sing melodies to my ears baby
(Sing for me gyal)
Its not over, open your legs
Make I give you wetin you come collect, bae-ee
Bi amala to jina logbono feli-feli
Bisu eni bajina, afowo boje ni
My girl it's time for booty call, oya go shawty
(Oya go shawty, go shawty, go shawty)
Say if you gimme chop me ah no go telli
You know you dey turn me on
Put you seven positions
Olomilomare, me I go show you say I be Yoruba demon
You-You know you dey turn me on
Put you seven positions
As a maestro guy wey I be
Olomilomare, I be Yoruba demon
(Yeah-yeah)
Turn me on
(Ofunmilale, ofunmilori, ofunmiloripe, ose omi lale)
My baby she dey turn me on
(Ose ju bimpe ofunmi tanse, ofunmilale, ofunmilori)
She make me dey smoke claro, claro oh
(Ofunmidada,ofunmidada, mokofunlale, ofunmilori)
I fit kpai if I no see my yaroo oh
(Ofunmilori, oseju mori, aseju mori)
Yeah
Wanna make you scream from pleasure
Make you know that's my initial intention
Pariwo toba fe pariwo
You don't need nobody's permission (wamoko gan)
I could do this all night
Bad belle dem ah know it on sight
Baby why ya pum-pum so tight?
You make my ding-dong pose all night
Surely shawty you know me I get stamina
Make I go down on you for like twenty four hours (oh woah)
I'ma make you cum until you loose balance (oh woah)
She makes me hard as rock and tell more fire (oh-oh)
Oya more fire
Lay on the bed oh
In ah the bed, my face between your legs oh
We can turn on the light if you no mind oh
Slide in, riding make you wish say this night no go end oh ayy yeah
Bi amala to jina logbono feli-feli
Bisu eni bajina, afowo boje ni
My girl it's time for booty call, oya go shawty
(Oya go shawty, go shawty, go shawty)
Say if you gimme chop me ah no go telli
You know you dey turn me on
Put you seven positions
Olomilomare, me I go show you say I be Yoruba demon
You-You know you dey turn me on
Put you seven positions
As a maestro guy wey I be
Olomilomare, I be Yoruba demon
You know you dey turn me on
(Ofunmilale, ofunmilori, ofunmiloripe, ose omi lale)
My baby she dey turn me on
(Ose ju bimpe ofunmi tanse, ofunmilale, ofunmilori)
She make me dey smoke claro, claro oh (wey I be)
(Ofunmidada,ofunmidada, mokofunlale, ofunmilori)
I fit kpai if I no see my yaroo oh
(Ofunmilori, oseju mori, aseju mori)



Авторы: Dipeolu Segun Daniel, Sanyaolu Boluwatife Samuel



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.