Текст песни




Wenny bang bang bang
Wenny give them banger
E don tey
I don wait
Gbedu don dey my body
I don pray
I can't wait no more
Ara mi'n gbona fun e
Mofemawa
T'oba fe koja
I don hear the yarns
Mo'n duro ko koja
My brain don scatter
T'oba fe koja
Mòfé ya pátá
Mo'n duro ko koja
Baby give me
Give me your fire
My body want this your fire
Girl you're my brand new desire
baby o
Give me
Give me your fire
My body want this your fire
Girl you're my brand new desire
baby o
Dem talk sey you dey kill man
Bad girl something must kill a man
o
Make I give you my money o
Gbewa make we gum body o
Make we gum body o
Baby mòlé kānramo
Fire burning lara won
Let that booty kān ra won
Carry your biggi body come my way
Baby give me
Give me your fire
My body want this your fire
Girl you're my brand new desire
baby o
Give me
Give me your fire
My body want this your fire
Girl you're my brand new desire
baby o



Авторы: Abdulwakil Abiru



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка