White Lion - Pray For Me текст песни

Текст песни Pray For Me - White Lion



Just a normal day crushing rolling trees
I pray to god he bless me gives me what I need
And every day I hustle I no dey work for free
And every day I hustle I no dey work for free
Somebody pray for me
I pray he gives me all I need
Mama say the future bright
Today is a gift that′s why it's called the present oh oh
Omo ikotun le mi ooh
If I tell you my story oh
You go tire cause the story long
But obi is not a boy all the girls open and close
Now we thinkin′ 'bout the billions
And if you see what I see and if you hear what I hear
You go know where I come from
And if you see what I see and if you hear what I hear
You go know say I be follow come
Mama still fighting my demons
Amusu and witch
The ones wey dey fly both the one wey dey fly for tree
Take a look at me mi I fresh and I glow
When you look at me you see the blessings of the lord
Sometimes blessings come with suffer oh
You just have to hustle oh oh yeah
And when life knocks you down you stand up tall
My guy no time to dull
Cause you can do it all
All this cars wey me I get e no be follow come
I comot for house I go fall back when the money come
And I know I know I know
Mama carry my matter go church
If she dey pray for me then why I no go see result
Somebody pray for me
I pray he gives me all I need
Mama say the future bright
Today is a gift that's why it′s called a present oh oh
Omo ikotun le mi ooh
If I tell you my story oh
You go tire cause the story long
But obi is not a boy all the girls open and close
Now we thinkin′ 'bout the billions
And if you see what I see and if you hear what I hear
You go know where I come from
And if you see what I see and if you hear what I hear
You go know say I be follow come



Авторы: White Lion


White Lion - Pray For Me
Альбом Pray For Me
дата релиза
24-07-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.