Текст песни




Yeah, yeah
Mmm, yeah
Fano
It's Willie on the beats
Mmm, Mona Lisa
Your body banging, yeah, yeah
Ooh, Mona Lisa
Pretty Lisa
Let me be your mister
Call me your rap star
Fine girl, come give me your Insta
Mmm, first time wey I see you for the corner
Call me Steven 'cause you make me dey wonder
Your body banging, credit card swiping
Hot body got me spending
Reason why she calls me Zaddy
Shorty got me spending
My money like I'm racing
My baby Mona Lisa, you sweet like sugar, mmm
I no go lose guard, you girl fit spend all my dollar, mmm
My Mona Lisa, sweet pass sugar, sugar
Make I no lie
Wetin you carry for back fit kill me
You dey enter my eye
No be lie, make me craze
Anytime I see you, girl, any day
Every other girl just dey parade
Bad girl, you mesmerize me, yeah
(Senorita)
My baby Mona Lisa, you sweet like diva, mmm
I no go lose guard, you girl fit spend all dollar, mmm
My Mona Lisa, sweet pass sugar, sugar
Make I no lie
Wetin you carry for back fit to kill me
You dey enter my eye
No be lie, make me craze
Anytime I see you, girl, any day
Every other girl just dey parade
Pretty Lisa
Bad girl, you mesmerize me
(Senorita)
Mona Lisa (Mona Lisa)
My baby, you sweet pass diva
Your beauty got me screaming your name
Mona Lisa (Mona Lisa)
My baby, you sweet pass sugar
I promise I will never play with your heart
Girl, na you dey make me spend my dollar
Oh, my diva
Mona Lisa (Mona Lisa)
Body shine hot like sun
Wanna see you every day
Mona Lisa (Ah)
Mona Lisa, sweet pass diva
I no go use you play
Mona Lisa
My senorita
Mona Lisa, pretty Lisa
Come give me kissa
Love the way you walk
Let me take you to my room
Sitting inna the club
Watch you move your body
Pretty Lisa
I can feel your aura from miles away
You take my breath away
You make me come quicker
Let me take you on a ride on the highway, oh
Smoking green in my AMG on the driveway
Mona Lisa
Your body banging, no be play
Bad girl, your pum-pum got me carried away
If loving you na crime, I go pay, oh
Na you dey make me shiver
Senorita, my diva
The way you whine (Mona Lisa, Lisa)
Your body banging make me shiver
Fine girl, come give me kissa
Senorita
Mona Lisa (Mona Lisa)
Girl, you make me shiver
Your beauty got me screaming your name
Mona Lisa (Mona Lisa)
You make me shiver
Girl, you got me freestyling
Pretty Lisa
Oh, my diva (Mona Lisa)
Body dey shine like sun
Mona Lisa (Mona Lisa)
Come give me kissa
My baby girl, Lisa
You make it worth
Spend my dollars
Senorita
Pretty Lisa
This is Willie on the beats
Fano
Yeah
Lisa




Willy - Monalisa
Альбом Monalisa
дата релиза
27-04-2026

1   Monalisa



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка