Young Jonn - Mama Yo текст песни

Текст песни Mama Yo - Young Jonn



Mama yo
Mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow (?) dance yo yo yo
Ano ko wo lo de
No do shakara for me
Let me change your mind
Oh baby you gat me saying
See the yansh o (?)
You resemble
You resemble
Mama mama
Now I want to tell you something wey I never see before before before
I dey feel you die, Omalicha oti kpe ti kpe ti kpe ti kpe
I go like make you Gimme chance o
Na you get the keys to my heart
Your body, all I need for tonight o
Omolomo don fall in love
Omolomo don je gbese o
Omalicha I dey lose my mind
Omolomo fe ya werey
Baby baby ka ma ro
Girl I like the way you roll
I know you gbadun my parol
Oya baby ka ma ro
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Abeg no (?) dance my yo yo yo
Ano ko wo lo de
Omo do shakara for me
Let me change your mind
Oh baby you got me saying (?)
See the yansh o
You resemble ah
You resemble
Mama mamama
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
If you leave I kololololo
And I go like make you gimme chance
Na you get the keys to my heart o
Your body all I need for tonight o
Omolomo don fall in love
Omolomo don je gbese o
Omalicha I dey lose my mind
Omolomo fe ya werey
Baby baby ka ma ro
Girl I like the way you roll
I know you gbadun my parol
Oya baby ka ma ro
Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Abeg no (?) dance my yo yo yo
Ano ko wo lo de
No do shakara for me
Let me change your mind
Oh baby you gat me saying
See the yansh o
You resemble
You resemble
Mama mama ma
You resemble
You resemble
Oh my God Fiokee
It's young John the wicked producer




Young Jonn - Mama Yo
Альбом Mama Yo
дата релиза
07-11-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.