Young Stunna - Celebration текст песни

Текст песни Celebration - Young Stunna



Young stunner
Your already know this na jam for d occasion
Dadies and mummy
Snobgang co fire
You're welcome to my party
Drink plenty and girls naughty we just wanna
Shayo all night get lost in the songs all day na
This na celebration when we link
Up na dis situation this dis na celebration
When we link up na dis situation
This situation
House party we don finish preparation
Forty girls ten boys information
Some of dem here planning fornication
Many men dey vex cos dey no get invitation
In your party like asa asa ur party don know
In ur codine lineleka and some pills don low
I tell swaggy put call for all girls
Wey neva gbolo no juju but
We doing touch and follow
You're welcome to my party
Drinkes plenty and girls naughty we just
Wanna shayo all night get lost in the songs all day
This na celebration when we link up na dis situation this na
Celebration when we link up na dis situation, this situation
I assume the position now twerking
For the snap, for snap, do it for d snap for d snap
Am down on my knees say baby make a
Clap, make a clap, make a clap
We disturbing niegbours make we
Dan tin if olorba come here dey go
Follow us drink all my niggas
Here dey we b puffing there blazzin
And all the blue pills gonna stuck in a
Matri
You're welcome to my party
Drinks plenty and girls naughty we just wanna shayo all night
And get lost in the songs all day na
This na celebration when we link up na dis situation
This na celebration when we link up
Na dis situation, dis situation o ye
This na house party
You be getting invitation
Forty girls ten boys information
Ye too much juice for my party
Fine girls getting loss for my party
You're welcome to my party
Drinks plenty and girls naughty
We just wanna shayo
And get lost in d songs all day na
This na celebration when we link
Up na dis situation, dis situation
O ye
Dis na celebration
When we link up na situation
This na celebration when we link up
Na dis situation, dis situation o ye
Young stunner
Snobgang



Авторы: Justin Mcintyre, Dominique D Buckson-lawrence


Young Stunna - Celebration
Альбом Celebration
дата релиза
19-01-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.