Yung L feat. Reekado Banks - Get Up текст песни

Текст песни Get Up - Reekado Banks , Yung L



Chopsticks
Riiiii
Uh-huh
And Reeky baby oh
Yeah yeah yeah
Oh Lord Oh Lord
Oh Lord Oh Lord
I got them moves like I′m jaguar
And you already know say man na rasta
Up in the club popping Champas
The DJ steady bursting up the speakers
Mellow Mellow... make I rock your body now,
Make I rock your body now, make I rock your body now
Mellow Mellow... make I rock your body now,
Make I rock your body now, baby chop my money now
She say get up, Gbera soke
Whine up, Gbera soke
Get down, Gbera soke
Baby shama Gbera o
Get up, Gbera soke
Whine up, Gbera soke
Get down, Gbera soke
Baby shama gbera o
Get up and baby get up
Let that booty go down
Money baby get up
Flenjo, na the name dem dey call me
You don see where enjoyment, E don killi pesin
Eh, down to the Gucci store, buy everything that you like
Off to the Louis store, buy everything you desire
Baby you don't wanna wanna
Baby you don′t wanna lie
I make every moment count, baby with you by my side
No dey slow down baby Kpo maro
No dey slow down baby Jo ma lo ve
No dey slow down baby kpo Maro
No dey slow down baby... Easy!
Get Up, gbera soke
Whine up, gbera soke
Get down, gbera soke. Baby shama gbera o
Get up, gbera soke
Whine up, gbera soke
Get down, gbera soke
Baby shama gbera o
Bend and whine to the beat
Oya dance to the beat
Like you craze to the beat
Mmyok com see something
Girl you make me cum king
Anywhere you go go go
Make me ko ko ko oh oh
When I call you show my sawagbami
Sawabami... Ehhh
When I call you baby, Sawalele
Sawalele... Ehhh
Sa sa sa sa.



Авторы: Yung L


Yung L feat. Reekado Banks - Get Up
Альбом Get Up
дата релиза
05-04-2019

1 Get Up



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.