Yung6ix - Notice (One Tweet) Before I Go Broke текст песни

Текст песни Notice (One Tweet) Before I Go Broke - Yung6ix



Them say I don high
Dem dey see things
Pay that runs girl guy you too like free things
See I′m just a young boy into big things
Some say me I be werre with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werre this is no joke
Pray to oluwa make I die before I go broke(confirm)
Trust me you don't wonna see me mad o
Even Olamide sef know say I be badoo
Na my real guy but we from different roots
Same jungle but these days we dey chop different fruits
What tomorrow holds
Me I don′t know
What's a million to me now...
Omo one show o
Damn it mehn we don blow
Same guys wey those girls blow
Mehn I hustle hard till I hammer
I'm living with Tony′s pain mehn
That′s not nice you're talking Montana
Find me up in Abuja
Popping bottles up in Cobana
Fruits of my labour
Shoddy wanna take my banana
See I ain′t here to judge
George is in the jungle
So no need to worry
Cos that's where I′m from though
I get you the ticket
Tell me where you wan go
But before then, you gat to register in my condo
She say am high
She dey see things
Pay that runs girl guy you too like free things
I'm just a young boy(ha)
Into big things(into big things)
Some say me I be werre with big dreams (yeba)
All about my paper
This is no joke
Pray to God that I die before I go broke(before I go broke)
All about my paper werre this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke
I swear I′m wide awake
Jehovah is my witness
Keep the magazine
And pray for forgiveness
Ain't no time sleep
I'm try′na live my dreams
They try′na work in my shoes
But they can't afford my timbs
Mercedes
Riding a new Mercedes
God in this game and I ain′t even talking about eighties
Some of them gonna play this
Some of them gonna hate this
But I don't really like those ladies
That keep swallowing my babies(yeba)
Awon to relate won gbo mi
Cause I′m getting getting more money
Them say money talks to oto ni(ah yeba)
Awa ni landlord eyin caretaker
Won ni mo to n je wo
Mo ti n yokun bi t Obi Asika
Mo si na fun won Rambo
Mo si n shey collabo
Emi ati yung6ix
A da bi Trinidad and Tobago
E Fe burn
Ryan ma niyin
E kako
Italian mafia Olamide Roberto Baggio
Kilon ba mi so
You talking bullshit
Watch yourself
You feel you gat it
Then you ain't gat it
Shut the fuck up and watch yourself
I rep the hoody
I rep the slum
Am repping ghetto yes igboro
Got to get the Gucci
Got to get the Nike
Got to get that Louis and Timbolo
Fifty fifty no cheating
She run around
I run the city
You no dey shame
I no dey pity
And the things I do e no dey pretty
We murder them
Dead bodies in the hallway
O lo n catwalk
But this place no be runway
Hungry lion
Twelve elephants no do me one day
Ki lo n shey e
O de lo n wo bi to one eye Sunday
She say I don high
She dey see things
Pay that runs girl guy you too like free things
Yes I be young boy
Wey dey into big things
Some say I be werre(I be werre)with big dreams(yeba)
All about my paper
This is no joke
Pray to God that I die before I go broke (before I go broke)
All about my paper werre this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke
Emi n soro owo(eh)
Awon n gbo bi aja (confirm)
Kaka ki Ile ku(eeh)
Ile a Sha(confirm)
Dream chaser ni mi
Won pe mi won pe mi lomo asha
Ola with... 6ix
Otee on the beat
Hehe
Swagger lomor
KKTBM is here again o
Hear me out
6ix




Yung6ix - Yung6ix, Vol. 1
Альбом Yung6ix, Vol. 1
дата релиза
04-08-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.