Yungsam - Blessings текст песни

Текст песни Blessings - Yungsam



Wo wo wo wo eh
God too sweet abeg
Say them call me Yungsam o o o eh eh eh
One word records o o o
Baba bless us properly (properly eh)
Make money enter normally (normally o)
Oluwa make you cover me (cover me)
Endorsement go dey enter properly (properly yeh e yeh)
I say benz or nothing (benz or nothing)
Porsche or bentley (Porsche or bentley)
Say if we no make money my brother na wetin we gain o
I say benz or nothing (benz or nothing)
Porsche or bentley (Porsche or bentley)
Say if we no make money my brother na wetin we gain o
Say nah before before
Wey i no see food to chop oo (ehn ehn)
Devil wan fall me for ground o (ewo)
But baba God e no dey gree (e no dey gree)
See now am heading to top o
Very soon the money go come o (ewo)
Baba God just dey bless us like dis
Say hear me sing say
Halleluyah hossana (hossana)
All thanks to jehovah (jehovah)
Our life no go scatter (yeh e yeh)
Halleluyah hossana (hossana)
All thanks to jehovah (jehovah)
Our life no go scatter (eh eh no go scatter)
Baba bless us properly ahn ahn ahn (properly eh)
Make money enter normally o o o (normally o)
Oluwa make you cover me ahn ahn ahn (cover me)
Endorsement go dey enter properly o o o (properly yeh e yeh)
I say benz or nothing ahn ahn ahn (benz or nothing)
Porsche or bentley (Porsche or bentley)
Say if we no make money my brother na wetin we gain o
I say benz or nothing (benz or nothing)
Porsche or bentley (Porsche or bentley)
Say if we no make money my brother na wetin we gain o
See ehn this life ehn
Na only God dey help person you understand cos the street rough
Challenges don dey plenty
Baba God go make am softy hey
Cos i was born to win and not to loss oluwa shower your blessing
Say money dey stop nonsense (yeah yeah)
Money dey boost confidence (yeah yeah)
When money show (poverty dey turn pass tense)
Jehovah make money waka waka (hey e hey)
Baba make money waka waka (hey hey hey)
Man like Shina peller wey don make am o (e don make am o)
Man like Ebay carder wey don make am o (e don make am o)
Man like Aboloh wey don make am o (e don make am o)
Man like Kcee E-money wey don make am
Baba bless us properly ahn ahn ahn (properly eh)
Make money enter normally o o o (normally o)
Oluwa make you cover me ahn ahn ahn (cover me)
Endorsement go dey enter properly o o o (properly yeh e yeh)
I say benz or nothing ahn ahn ahn (benz or nothing)
Porsche or bentley (Porsche or bentley)
Say if we no make money my brother na wetin we gain o (God too sweet)
I say benz or nothing (benz or nothing)
Porsche or bentley (Porsche or bentley)
Say if we no make money my brother na wetin we gain o
Its Rjay on the beat baby
See ehn this life ehn
Na only God dey help person you
Understand (i swear to God) cos the street rough
GOD TOO SWEET MY BROTHER (one word records)
Say them call me Yungsam
Ahn ahn a ahn ahn
Stay bless




Yungsam - Blessings
Альбом Blessings
дата релиза
25-11-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.