Yungsam - Unlimited success текст песни

Текст песни Unlimited success - Yungsam



Say some people dey wey never see food to chop oh
While some dey pray to God make their make their hustle they pay
Say some people dey wey never see cloth to wear oh
While some dey try everytime to bring my success down
Say baba God oh
Make you no turn your back on us oh (God abeg)
Make everything nmarama
Make everything just dey good for us oh
Say baba God oh
Make you dey shine your light on us oh (shine your light)
Make everything nmarama
Make everything just dey good for us oh
Unlimited success na im i want yeah yeah (Na im we want oh)
Unlimited favour na im i want yeah yeah (Na im we need oh)
Unlimited blessing na im i want yeah yeah (Na im i want oh)
Unlimited breakthrough na im i want yeah yeah (Na im we need oh)
Na where man work man go chop
I no go work make another man chop
I pray to God i pay my tithe on top
Say if bless me put jara on top oh eh
This life we are leaving is a wicked world (is a wicked world)
I must to hustle to get the paper
Back then them be tell me later
When i dey suffer say you no call me
Now i dey enjoy say u wan near me
Shebi na that say boy wey una say
Him no go make am oh
Ou′n toju mi ti ri ha
Enu o ole
Ou'n toju mi ti ri ha o
Ye ye ye ye
Say some people dey wey never see food to chop oh
While some dey pray to God make their make their hustle they pay
Say some people dey wey never see cloth to wear oh
While some dey try everytime to bring my success down
Say baba God oh
Make you no turn your back on us oh (God abeg)
Make everything nmarama
Make everything just dey good for us oh
Say baba God oh
Make you dey shine your light on us oh (shine your light)
Make everything nmarama
Make everything just dey good for us oh
Unlimited success na im i want yeah yeah (Na im we want oh)
Unlimited favour na im i want yeah yeah (Na im we need oh)
Unlimited blessing na im i want yeah yeah (Na im we want oh)
Unlimited breakthrough na im i want yeah yeah (Na im we need oh)
Say baba God
No let dem laugh us
No let dem yab us
Make the blessing plenty
Make e no get bus stop
Say suffer plenty for this country
Baba God anoint my destiny
I no wan no i wan live into poverty
We want to rich till eternity yeah
Good life soft life ye
Star life enjoy life yeah
Say unlimited blessing
Unlimited favour na im we want o
Good life soft life ye
Star life enjoy life yeah
Say unlimited blessing
Unlimited success na im i want yeah yeah (Na im we want oh)
Unlimited favour na im i want yeah yeah (Na im we need oh)
Unlimited blessing na im i want yeah yeah (Na im i want oh)
Unlimited breakthrough na im i want yeah yeah (Na im we need oh)
Unlimited favour na im we want o




Yungsam - Unlimited success
Альбом Unlimited success
дата релиза
20-05-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.