Zamorra - Again O текст песни

Текст песни Again O - Zamorra



Wetin I no give you na wetin I no get
Edline records
Pre!
Zamorararararara
My girl you fine o
Makeup cannot make it up again o
Sniper cannot take the shot again o
No side chic go fit break us up again oh
Ohh
Omo you hot o
Gas cooker cannot burn it up again oh
No hype man go fit turn it up again oh
The DJ cannot bring it back again o
So tin ba korin so ma jo
Fight for you like commando
Tin ba lowo to davido
Ma yodi e bonbo so ma ro oh
Oya link up
I wanto
Ehn
Come over
Ehn
Mo like o
Ehn
Oya drink up
Ehn
Calypso
Ehn
I need you
Ehn
Finito
The truth be say everything I get na your own
And babe if I cash out oh, you go cash out oh coz na your own
My silver and gold
Na your own
My new Versace
Na your own
My Gucci Gucci
Na your own
All of dem dem
Na your own o
Baby no be lie say
Me I no too nice e
And everytime I dey with you,
You make my head dey rise oh
My mind and body
Na your own
Gbogbo owo mi
Na your own
Coz I love you baby yeah
Na your own
Said I love you truly
Na your own oh
Na you dey high me e
Elevator cannot lift me up again oh Chai
Bob Marley cannot light it up again
And if I dey lie tell me wetin I gain oh
Baby and if I play you
Ronaldo no fit play free kick again oh
And messi no go fit dribble again o
And if I lose you it is all in vain oh
Take it oh
Coz when you weak I'll be strong
When you strong I'll be stronger
With me is where you belong
Make me want spend my rabba
Oh oh oh oh
Oya link up
Ehn
I want to
Ehn
Come over
Ehn
Me like yo
Ehn
Oya drink up
Ehn
Calypso
Ehn
I need you
Ehn
Finito
The truth be say everything I get na your own
And babe if I cash oh
You go cash out oh
Coz na your own
My silver and gold
Na your own
My new Versace
Na your own
My Gucci gucci baby
Na your own
All of dem dem
Na your own o
Baby no be lie say
Me I no too nice e
And everytime I dey with you
You make my head dey rise
My mind and body
Na your own
Gbogbo owo mi
Na your own
Coz I love you baby yeah
Na your own
Said I love you truly yeah
Na your own oh
Wetin I no give you na wetin I no get
The best of magic
Dresticks mixing
Dresticks mixing
Dresticks mixing



Авторы: Akinkunmi Oluwashina


Zamorra - Again O - Single
Альбом Again O - Single
дата релиза
07-08-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.