Zinoleesky - Many Things текст песни

Текст песни Many Things - Zinoleesky



Tomsomirisoninagor
Hey, mama said, "you don't need no interception, you are perfect, because of your imperfection, uh-uh-uhn
Anywhere, any direction, wey you go, say never beg for no affection", uh-uh-uhn
Melo-melo ni mo fe so with the tension?, dem wan put me under pressure, uh-uh-uh
Won fe gbo nkan ti mo fe so, but now, I got people waiting for my next song
Mummy just dey tell me, "ride on"
No be say na me do pass, baba just decide to gimme through pass
He look my life and gimme two chance
And, as omo ogbon, mo ride won, but still, I no too gas
I no dey go to church, but I no do jazz
Now you see, I'm living good life
'Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see, many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas, I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday, no be so e be yesterday
Life go teach you pass professor on the road so, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn
Always moving with precaution, men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh
Ever since I dropped my first song, me, I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh
K'emi gan toh d'omo tan so men, eye too see, melo ni mo fe so?
Mummy just dey tell me, "ride on"
No be say na me do pass (no be say na me do pass)
Baba just decide to gimme through pass (baba just decide to gimme through pass)
He look my life and gimme two chance (he look my life and gimme two chances)
And, as omo ogbon, mo ride won, but still, I no too gas (I no too gas)
I no dey go to church, but I no do jazz (I no do jazz)
Now you see, I'm living good life
'Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see, many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas, I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday, no be so e be yesterday
You don't need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uh
Anywhere, any direction, wey you go, say never beg for no affection, uh-uh-uh
Melo-melo ni mo fe so with the tension?, dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn
Won fe gbo nkan ti mo fe so, but now, I got people waiting for my next song
(Timi Jay on the track)



Авторы: Zinoleesky


Zinoleesky - Many Things
Альбом Many Things
дата релиза
21-04-2023


Еще альбомы
Исполнитель Zinoleesky, альбом Personal
2022
Исполнитель Zinoleesky, альбом Gone Far
2022
Исполнитель Zinoleesky, альбом Loving You
2022
Исполнитель Zinoleesky, альбом Rocking
2022
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.