Zinoleesky - POPO текст песни

Текст песни POPO - Zinoleesky



O na-na-na
Ye
Hu ro hu ro
Ha ha
Call me zinoleesky
Oye e e
è iye e e
Me as gaht a longway to go
And i go reach plenty place shey you know
50 song am still counting
Just one song another person blow ye
This kind life na grace o
And i go pour plenty shayo for face o o
Then b dey say make i lay low
But to ba je to rin how much u want my mail o
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu .
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po
Move ur body and dance like po-po
O o o
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po
Move ur body and dance like po-po
Won fe mo oun ton be lo kan mi
Won fe mo colour mi
Won fe mo bi mo shey se
Ti mo fin gba raba ni
Kole ye won
Oti ye ka ti le wan-an
We over look their mistake we forgive and give thanks .
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu .
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
Hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po
Move ur body and dance like po-po
O o o
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po




Zinoleesky - Popo - Single
Альбом Popo - Single
дата релиза
10-09-2019

1 POPO




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.