Zizibo - Egbami текст песни

Текст песни Egbami - Zizibo



He go fire dem
He go maya dem
He go fire dem
He go maya dem
He go fire dem ah (Opari ohhh)
He go maya dem ah
He go fire dem
He go maya maya dem Ayyy
Food no dey to chop
Water no dey to drink oh
Job no dey to get
Everyday problem oh
Ewo... Chimo
Which kind life be this ey
Ewo
Chimo
Which kind ey
I don look
I don search
Everywhere wey I don go
Nna biko make you look
Make you see me see struggle
I don look
I don search
Everywhere wey I don go
Nna biko make una dey look
Make you see as them don do me
This kind ting you wan try today
Today today today...
Today it no go work today
Ey this kind ting you wan try today
Today today today
Today it no go work today...
Egbami
Them wan try me
Them wan stop me
Them wan move me ah
Egbami ohhh
Ah... them wan try me
Them wan stop me
Them wan move me but...
Opari
Ah... God go move them
God go slap them
God go finish them ah
Opari oh
He go fire them ah
He go maya them Ay
He go move them Ayyy
He go fire them
He go maya them
If them try anything he go finish them
Any wicked them plan
Wan do to you
It go backi-fire
To the sender ay-ay-ay
Ey-ey-ey
My time go come oh ay-ay
Ay-ay-ay
Don′t sleep on me yeah
People wan see my downfall ay
Them no want make I enjoy my life oh ay
Ay-ay
Ay-ay yeah
These tings don tire me ohhhh
I don suffer for too long
All this wuru wuru
And this masha-masha
And this suffer suffer must end
All this wuru-wuru
And this suffer suffer must enddddd
This kind ting you wan try today
Today today today
Today it no go work today
Ey this kind ting you wan try today
Today today today
Today it no go work today
Egbami
Ah
Them wan try me
Them wan stop me
Them wan move me ah
Egbami ohhh
Them wan try me
Them wan stop me...
Them wan move me but...
Opari
Ah... God go move them
God go slap them
God go finish them Ahh
Opari oh
He go fire them ah
He go maya them Ay
He go move them Ayyy
He go fire them oh
He go maya them oh...




Zizibo - Egbami
Альбом Egbami
дата релиза
18-01-2017

1 Egbami



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.