Frankeyz feat. Davelly - Pami paroles de chanson

paroles de chanson Pami - Davelly , Frankeyz



Uh
Skatta
Ever seen a guy like me?
Me I know sey you dey try eye me,you know
Girl when you walk past me
Shakara go but you come back quick,you know
As I see you wilding in your elements
Only one thing I wanna get to know
She dey look me like sey I dey play ludo
She a bad girl fit to play pito
Me a lover boy but nobody know
Me I no fit let a girl to crack the code
Give her one or two as I start to flow
She no give me face,oh no o
And If you see the way wey she dey
Look like a remedy babe(remedy babe)
I know she wanna carry me play
But,I couldn't hear what she said
Cos my cup was full of my pami pami
Oh my mami mami(yeah yeah)
If you go allow me allow me(yeah yeah)
See you go love me love me eh
(Say ya know say ya know what me say say)
(Ah listen up say)
(Girl me want your loving on a steady o)
(Girl me want your loving on a steady o)
(So me say say)
Girl me want your loving on a steady o (eh)
And you know say me like the way your body go (eh)
Round and round say make your body go
She ah bounce to me tune pon ah stereo (ehh)
She make ah badman sinner
Cause her back side bigger
Me wan drive inner
Make a badman eager
Come cure my fever
Been ah longtime seen her
She got the moves like an (action thriller)
Me give her on a regular
She call pon me cellular
Tell me say badman you ah burst up me medulla
Me keep it real,ya know say man ah vip me no regular
And If you see the way way she dey
Look like a remedy babe(yeah yeah yeah)
I know she wanna carry me play(can't play with me no)
But,I couldn't hear what she said
Cos my cup was full of my pami pami
Oh my mami mami
If you go allow me allow me
See you go love me love me eh
Pami pami
Oh my mami mami
If you go allow me allow me(oh)
See you go love me love me eh



Writer(s): Writer Unknown, Franklin Adoga


Frankeyz feat. Davelly - COLOURS
Album COLOURS
date de sortie
03-11-2022


Charger plus...
Исполнитель Frankeyz, альбом Chimney
2022
Исполнитель Frankeyz, альбом Forget
2020
tous les albums


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.