Frankeyz - Survive paroles de chanson

paroles de chanson Survive - Frankeyz



Skatta
As you see me
No be d way e dey for the tv
I Dey come from where man dey hungry
And we do anything to survive
Man no fit to sleep
For a long time
Fire dey burn like lantern
I dey pray for blessings for my mother
Wey dey always pray for me
Uh-wee
(So me say)
(Glory be to God)
Na why I Dey give am the testimony
And e sure me say I go make history
Ah ah
(Glory be to God)
Wetin I for do if no be this music
Na you wey dey guide and protect me truly
Ah ah
Must survive o,gast' survive o
(Must survive,gast' survive I must survive)
Must survive o,gast' survive o
Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)
Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)
Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)
Survive survive
I go do anything to survive
(Vi-I-ve)
There's been a lot of niggas wey don fuck with me
And if I start to talk e go be long talk
And everytime me pass dey go dey talk their shit
So me clean up me mind,give me whitewash
Me calm down and me focus on me progress
The conscience of the wicked no go fit rest
Me undress me purpose so me driven
Take all praise and Glory as me sing it
(Glory be to God)
Na why I Dey give am the testimony
And e sure me say I go make history
Ah ah
(Glory be to God)
Wetin I for do if no be this music
Na you wey dey guide and protect me truly
Ah ah
Must survive o,gast' survive o
Must survive o,gast' survive o
Survive survive
(I Dey thank you oh oh oh)
I go do anything to survive
(You know say)
Survive survive
(If no be you)
I go do anything to survive
(Wetin I for do)
Survive survive
(When enemy talk)
I go do anything to survive
(Say I no go see front)
Survive survive
(Oh-oh)
I go do anything to survive



Writer(s): Franklin Adoga


Frankeyz - COLOURS
Album COLOURS
date de sortie
03-11-2022


Charger plus...
Исполнитель Frankeyz, альбом Chimney
2022
Исполнитель Frankeyz, альбом Forget
2020
tous les albums


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.