M.O.O.S.E - Gbege Don Burst paroles de chanson

paroles de chanson Gbege Don Burst - M.O.O.S.E



Yeah
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Actor dey die on this streets
Actor dey die on this streets
Actor dey die
Yeah, yeah
Skrrt
This streets very volatile
Small thing fit to trigger
Badman with the trigger
To squeeze up their finger
Burst the shots for the center
Leave the man dem to jàpà
You wan con dey stand
Wan dey form you're a gangster
Actor can't die na for film
Incase you don't know
Superman sef don die
Outside of the role
This life no be game
(No way)
Try again no dey
(No way)
Before e set, better move
(Ko move)
My advice to the youths
(If Gbege don burst)
My manchi take-off
No go dey stand
No go dey form James Bond
Gbege don burst
My manchi take-off
No go dey stand
No go dey form James Bond
Gbege don burst
My manchi take-off
No go dey stand (stand)
No go dey form James Bond
Gbege don burst
My manchi take-off (take-off)
No go dey stand (stand)
No go dey form James Bond
'Cause, actor dey die on the streets
'Cause, actor dey die on the streets (streets)
'Cause, actor dey die on the streets (streets)
Actor dey die, die, die, die, die
No be who stand, na him strong pass (strong pass)
Don't you ever get the message wrong
Some man's on a self destruct
They don't care who they fucking hurt
They don't care if they end your life
Still don't care if your mama cry
So if e burst for where you dey
No stand if there's room to run
Many films wey I never see (never see)
Many films wey I don see (don see)
Legends die just to live again
But, until then tojù èmí è
'Cause, trouble no care, if no be you find am
So try your best my man to avoid am
Àgbàko
Gbege don burst (gbege don burst)
My manchi take-off
No go dey stand (dey stand)
No go dey form, James Bond
Gbege don burst (gbege don burst)
My manchi take-off (take-off)
No go dey stand (no dey stand)
No go dey form, James Bond (James Bond)
Gbege don burst (gbege don burst)
My manchi take-off (take-off)
No go dey stand (dey stand)
No go dey form James Bond
Gbege don burst (don burst)
My manchi take-off (take-off)
No go dey stand (dey stand)
No go dey form James Bond
'Cause, actor dey die on the streets
'Cause, actor dey die on the streets
'Cause, actor dey die on the streets
Actor dey die, die, die, die, die
Life could be over in a flash or a minute
I know that you strong, but you don't need to prove it
When trouble is brewing, my manchi get moving
Ko ro ayè è, ma di superstory
Actor dey die on this streets, ain't no joking
Life could be over in a flash or a minute
I know that you strong, but you don't need to prove it
When trouble is brewing, my manchi get moving
Ko ro ayè è, ma superstory
Actor dey die on this streets, ain't no joking
Eh



Writer(s): Aruna Olanrewaju Kabiru, Uche Othniel Osakwe


M.O.O.S.E - Fight 4 the Streets Vol.1
Album Fight 4 the Streets Vol.1
date de sortie
22-11-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.