M.O.O.S.E - God Forgive the Block paroles de chanson

paroles de chanson God Forgive the Block - M.O.O.S.E



Dear God,
Please Forgive us our Sins
That which we have sent before us,
And that which we have left behind us.
That which we have concealed, and that which have done openly.
That which we have done to excess,
And for that which you are better aware of than us.
You are the First and You are the Last! There is no God but You,
So please Forgive us our sins and have Mercy on us
Amen.
Àyè ída kùda
Dog eat Dog World
Brother-man switch on him Brother,
Just so he can get that Paper
(Oh yeah)
And everything na him God Dey see
(Na him God dey see)
And me and you still want Prosperity
(Want prosperity)
When the Love In our heart don Fade away
Only Envy and Greed na him remain.
Brother's out here plotting on their Brothers
Working round the clock to make another person suffer
Yeah I know that I ain't perfect, but I'm still a Preacher
Sent to say the truth about this Life
So abeg,
Say a Prayer for my brothers wey don Go
(Wey don go)
Say a Prayer for my brothers wey still Dey
(Ohhhh o wey still dey)
Every single day,na struggle and the suffer
(Na the suffer,suffer,suffer,suffer)
So help them say this Prayer!
(Suffer suffer)
God forgive the block
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
I know say we dey Sin And everything you See
(Everything you see)
God forgive the block
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
I still dey pray for Peace and Prosperity
(Ey ey hey)
God forgive the block
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
You is all we need So help us save the Streets
(Help us save the streets)
God forgive the block
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
I'm down here on my kne—-ees!
(I'm down here on my knee'eees)
If I no Die,
If I still Dey
Then be sure say,
I go surely Try,
To make a Difference with this Voice of Mine,
To Educate and Liberate until I Free your Mind.
I'm a young G, like you too Homie!
And if I get it right, e no stop your own Homie!
You don't need to Envy or still Hate on Me
Focus on your Own! and you gon get it Brodie.
Likkle Prayer for my People in the Gutter
I know say,many of us,Don tire for the suffer
But it's okay my Sister
Once we say this Prayer
I sure say Baba God wey Dey Up there,
Go surely answer, Now Pray!
(Oh ho oh)
God forgive the block
(God forgive the block)
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
I know say we dey Sin, And everything you See
(Everything you see)
God forgive the block
(God forgive the block)
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
I still dey pray for Peace and Prosperity
God forgive the block
I'm down here on my knees
You is all we need, So help us save the Streets!
(Help us save the streets)
God forgive the block
(God forgive the block)
I'm down here on my knees
(I'm down here on my knees)
I'm down here on my kne—-ees!



Writer(s): Aruna Olanrewaju Kabiru, Uche Othniel Osakwe


M.O.O.S.E - Fight 4 the Streets Vol.1
Album Fight 4 the Streets Vol.1
date de sortie
22-11-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.