Mojo - Jimmy Hattricks paroles de chanson

paroles de chanson Jimmy Hattricks - Mojo



Yo
Dem say I too dey start and no dey end shit
You too dey do like Beckham too dey bend shit
As soon as money enter we dey spend it
Just dey look Amaka way she bend it
Dem say you too dey do like you be Kendrick
Too dey do like you be Jimmy no pretending
Which jimmy
Jimmi Floyd, Money team
Jimmy plenty
Jimmy Chos on the shoes Jimmy Hendrix
To die a legend
Na to do wetin' a dey do
In this life way I dey live
All this fake thin i dey see
For instagram puff daddy
For real life poor piking
I keeps it real
She told me what u get is wat u see
For Instagram na Cardi B
For real life na Cardi Z
Omo get sense
Before any business alert first
Some ppl dey in automatic voicemail
Boys dey formating slow be like dem chupp snail
Your body be like bumper
Bumper
Bumper
Bomb like e hit you like a bumper
Bumper
Bumper
Gyal move you body like a bumper
Bumper
Bumper
Burn oya baby make we burn pa
Burn pa
Burn pa
I go jam you like eh bumper
Amaka just dey sit there living lavosh
I make her snap her finger call me Thanos
I get that tin white no be Dano
Working hard sipping on moscato
Playin station fifa on nitendo
Feeling girls me feeling me no Jay Leno
Play hard i give you ten o
Delivery make jumia dey panic
The loud way we dey tok on na bionic
E make you tire smelling like mechanic
Its the chronic
I've had it up to here dem day panic
He super strong for hrs we were at it
Now I'm higher than the attic
Now e con be like say I plan it
Been already from another planet
Shey na magic
Girl you know your body be like
Your body be like bumper
Bumper
Bumper
Bomb like e hit you like a bumper
Bumper
Bumper
Gyal move you body like a bumper
Bumper
Bumper
Burn oya baby make we burn pa
Burn pa
Burn pa
I go jam you like eh bumper
Dem say I too dey start and no dey end shit
You too dey do like Beckham too dey bend shit
As soon as money enter we dey spend it
Just dey look Amaka way she bend it
Dem say you too dey do like you be Kendrick
Too dey do like you be Jimmy no pretending
Which jimmy
Jimmi Floyd, money team
Jimmy plenty
Jimmy Chos on di shoes Jimmy Hendrix



Writer(s): Mojola Aofiyebi


Mojo - Head of States
Album Head of States
date de sortie
30-04-2021




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.