Mojo - We Deyah paroles de chanson

paroles de chanson We Deyah - Mojo



Umm
Ahh
Yeah
Uhh
And we day
Say me deyah
If you getti problem make you know say money deyha
Man I be your maga anything you want me pay up
Anytime you wake up in the morning girl me deyah
See you with another man and seen I'm gettin jealous
Any kind day you fit Dey under my umbrella
When the time come if una break up make i deyah
Blessings upon blessings girl you know say me are way up
Have you everyone seen dem build a kingdom inna day oh
Oya baby give it to me Omalicha
Anytime me see you is a holiday o
This time e no be only bout you body sha oh
Me I dey your team baby come n play o
Let me control you like a manager
You got me patrolling like a scavenger
Mm baby calm down
Baby hol am
It's a man down
You turn me upside down all the way inside out
Mmm
I need that uptown money everything no be Naira oh
Yeah
As I Dey make my money everybody don dey eye eye eye
Yea
On a bad guy p rude boy no shy guy
Hmm
Say me deyah
If you getti problem make you know say money deyha
Man I be your maga anything you want me pay up
Anytime you wake up in the morning girl me deyah
See you with another man and seen I'm gettin jealous
Any kind day you fit Dey under my umbrella
When the time come if una break up make i deyah
Blessings upon blessings girl you know say me are way up
Have you everyone seen dem build a kingdom inna day oh
Otipe tipe
Surulere lati Mushin
Motipe tipe
Gbogbo aye Mo ti jeh
Toh tipetipe
Why you too dey look my own
Omo jeh ti ye
Dem turn me upside down all di way
Inside out
Laaawrd oh
I need that uptown money everything no be Naira oh ho
Eheen
As I Dey make my money everybody want day wire ya high
Yeah
Anything you wanna dey say your people take yeay
Tell 'em
You know you rolling with a champion yea yea yea
Bring the kitty cat
Let that thing walk it Moronike
And you know say that me love you tipe tipe
Cuz your dem guns sparkin can you gimme that tin
Say me deyah
If you getti problem make you know say money deyha
Man I be your maga anything you want me pay up
Anytime you wake up in the morning girl me deyah
See you with another man and seen I'm gettin jealous
Any kind day you fit Dey under my umbrella
When the time come if una break up make i deyah
Blessings upon blessings girl you know say me are way up
Have you everyone seen dem build a kingdom inna day oh
Dem turn me upside down all the way inside out
Lawrd oh
I need that uptown money everything no be Naira oh ho
Ehheen
As I Dey make my money everybody wan dey eye eye eye
On a bad guy p rude boy no shy guy
Hmm
Deyah



Writer(s): Mojola Aofiyebi


Mojo - Head of States
Album Head of States
date de sortie
30-04-2021




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.