Nneka - Babylon paroles de chanson

paroles de chanson Babylon - Nneka



As you dey there so
You dey bow ur head
As you dey there so
You dey shed those tears
My brother make you stand up
This life you got nothing to loose
My sister make you wake up
Journey wen you don waka no be in vain
Me I know say
You don work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well
Waka waka well well
You don work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well
Why my people dey suffer for this Naija?
Why my people dey suffaer for Africa? see
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say the battle never finish, oh- yeah it just begins
Saro Wiwa talk am, Azikiwe talk am, Awolowo talk am
Una no dey hear
You fit kill the messenger
But you no fit kill the message
Kill me messenger, you no fit kill the message
Tell me why people dey suffer for Africa
Why my people dey suffer for this Naija?
Why my people dey suffer in the city of Babylon?
People dey suffer in the city of Zion, yeah-yeah
Tell me why, yeah
People dey suffer
The people dey
The people dey
The people dey suffer
Oh-too low-too low-two low-two low-two low-two low
E don tey when we dey waka
Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, oh, in Naija eh-ehh
Lord
Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, oh, in Africa
No-no-no-no-no-oh
Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, why Babylon?
Uh-no
Yeah, suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, in Zion
Yeah-yeah-yeah



Writer(s): Nneka Egbuna


Nneka - My Fairy Tales
Album My Fairy Tales
date de sortie
02-03-2015




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.