Nneka - Local Champion paroles de chanson

paroles de chanson Local Champion - Nneka



Shebi I be half-caste, because I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager, because I get swag wey Lagos woman no get
You talk say I be illiterate because I get Waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed
I be Naija reggae
I be Warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri reggae
Dem say I be Waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae (Naija)
I be Naija reggae (reggae)
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri reggae (Naija)
Dem say I be Waffi mugu (reggae)
But dem see me for your Lagos city poster
But make we no lie, na you talk say my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, 'cause I no wear skirt, koi-koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
I be Naija reggae
I be Warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri reggae
Dem say I be Waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae (Naija)
I be Naija reggae (reggae, reggae)
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri reggae (Naija)
Dem say I be Waffi mugu (Naija, Naija)
But dem see me for your Lagos city poster
Naija reggae (I be)
Warri reggae (Waffi)
Dem born me near Okporikoko village (waffi oh, ah wey dey craze for head)
Warri reggae
Waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster (yeah, yeah, yeah, yeah)
I be Naija reggae
I be Warri reggae
Dem born me near Okporikoko village (I be)
I be Warri reggae
Dem say I be Waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae (Naija)
I be Naija reggae (reggae, reggae)
Dem born me near Okporikoko village
I be Warri reggae (Naija)
Dem say I be Waffi mugu (Naija, Naija)
But dem see me for your Lagos city poster (reggae)



Writer(s): Mounir Maarouf, Blaise Batisse, Nneka-lucia Egbuna


Nneka - My Fairy Tales
Album My Fairy Tales
date de sortie
02-03-2015




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.