Sound Sultan feat. Johnny Drille - Area paroles de chanson

paroles de chanson Area - Sound Sultan , Johnny Drille



Haa! Ohhuuhh!
My baby, my love, it's been so long I've heard from you
Oh Stacy why oh, you don't pick up my calls no more
Please remember me oh oh oh
Don't let this love go oh oh
You would break my heart oh oh oh
If you follow I go oh oh
Oh How I wish say, I fit to reach you anywhere you dey, you dey
Ajo o da bi'le ee, no matter where you go, no forget area oh, area oh
How I wish baby, that I could be there wherever you are, You are
So far away eh away e, that don't take a shine from your star
Cos what you are is my shining star
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go Chicago
Remember Nnamdi sell ehm car
So you go go America
And all these people weh be dey raise you
Still dey stay Face me I face you
Promise say you no go fashi dem
Say every month you go tashi dem
Hillary wey you promise to marry
She dey wait she dey tarri
Wetin she see for inside ovation
Na Oyinbo from another nation
You use mago mago get doh
Oyinbo wife don know
Next thing you know she don go report you
Oh How I wish say, I fit to reach you anywhere you dey, you dey
Ajo o da bi'le ee, no matter where you go, no forget area oh, area oh
How I wish baby, that I could be there wherever you are, you are
So far away eh away e, that don't take a shine from your star
Cos what you are is my shining star
E no matter wether near or far
Say you go always come back home
E no matter what they think you are
Coz what you are is my shining star



Writer(s): Fasasi Olanrewaju


Sound Sultan feat. Johnny Drille - 8th Wondah
Album 8th Wondah
date de sortie
27-03-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.