Sound Sultan - Jungle (Bonus) paroles de chanson

paroles de chanson Jungle (Bonus) - Sound Sultan



Beat by Niyi P
Naija dey smell, mmh
Some dey look, some dey work
Some dey talk, some dey chop
Some dey live on the roof
While some sleep on the ground
Some dey work all the work
While some chop 'til belle full for ground
Monkey dey work, baboon dey chop
Plenty dey happen for jungle
When lion dey talk
Tortoise shut up
Plenty levels for jungle
Some dey talk, some dey count
Some dey crawl, some dey bounce
Some dey live on the roof
While some sleep on the ground
Some dey thin, some dey fat
As them chop our country go down
Monkey dey work, baboon dey chop
Plenty dey happen for jungle
When tiger dey come
Lizard go run
Levels different for jungle
Jungle, jungle (jungle)
Jungle, jungle (jungle)
Concrete jungle (jungle)
My country jungle (jungle)
Lion dey there (jungle)
Cheetahs dey there (jungle)
Dem dey cheat well, well (jungle)
Hyena dey there (jungle)
Ki lele, ki leleyi oh?
Jungle no go dabaru (amin oh)
No go dabaru (amin oh)
Ki la gbe, ki le fe ju oh?
Malu don jam kangaroo (mogbe oh)
Mr. Kangaroo, you tanda there
Oya
Eleniyan, eleniyan
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera
Eleniyan, eleniyan
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera
Eleniyan, eleniyan
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera
Eleniyan, eleniyan
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera
Eleniyan, eleniyan (shaku, shaku)
Shaku, shaku (shaku, shaku)
Shaku, shaku (shaku, shaku)
Love thy neighbour no dey
Bambiala no dey oh
Market no dey, no dey, no dey, no dey
No padi for jungle, eh oh
Everybody on your, on your, on your, on your, on your, on your own
Na so e be for jungle, eh oh
Everybody on your, on your, on your, on your, on your, on your own
TY mix



Writer(s): Fasasi Olanrewaju


Sound Sultan - 8th Wondah
Album 8th Wondah
date de sortie
27-03-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.