Erigga - Dem No Get Two Heads текст песни

Текст песни Dem No Get Two Heads - Erigga



Ayyy (Heh)
Ayy
It's Your boy Erigga New Money baby
Hey Ibu how you dey, how your matter be
Shey e don reach like 2 months when we never see
Sorry say I never come, I dey miss you die
I like hold you once again, I like kiss you die
This warri whe I dey many things dey happen
But no worry like 2 face my eye sharpen
Just recently Qwotee shoot (?)
Kill Tara, I dey hear say Toro don go
My heart cold
Like say rain wan fall
Thinking don cause headache e be like say my brain wan fall
Me and this people whe I call dey pursue one thing,
Like rake for garden, we just wan gather green
Blood money no dey last, taking dey quick cast
School 4 Years, na who get money naim dey pass
I like do G, see nobody to put me through
But if I put my eye down, e no reach me do
Na mumsi I dey reason, How she go feel?
Erigga my pikin no fit Rob or steal
With the kind Jam whe e dey kill e fit make more than 1 mill
Snowman believe am die naim make e give am deal
Yeah...
Make you try understand say na so e be
If I no make money God no go happy with me, Because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Yeah
Wrap the kpo for my sense, go dey smoke for sky
E better say my teeth pull than my prick to die, because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Yeah...
Now look me into the street, Fuck your mumu deal
My pocket swell up like person whe juju kill
I dey rub Bones like that guy man for kuvuki
Blow Igbo smoke like say my mouth na Suzuki
Ask my Cousin Rukky, Na me be the street
No be say na mouth, look I even gat the blue print
I don blow kpom with gees whe be say like this
Trigger be like woman breast, e no hard them squeeze
Na you know, take am do joke until men point you
With that AK semi collect your 2.2
Blow your fuse burst with tools whe go make your blood reduce
Use the bar from your pigeon hole take go booze
Money no dey, Young men dey see their period
Keep your always, na towel we need serious
December no far, E short like Caller Tunes
So for the bar, Many guy men dey can her toolz
Yeah...
Make you try understand say na so e be
If I no make money God no go happy with me, Because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Yeah
Wrap the kpo for my sense, go dey smoke for sky
E better say my teeth pull than my prick to die, because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Yeah...
If na like you wan hear, comot this CD
Go play that your guy whe dey rap like 50
See, I don't give a fuck if you feel me or not
Cuz the street dey feel me, this is why I'm hot
Like every police Station, Erigga get Cell
Pass the amount whe be say them sell Celtel
Because like hand whe Dem shake, all my lines Dem bad
Wole Soyinka flow, to define them hard
I no need to go L.A if I wan see blood,
All I gotta do is just to order the word
Na then you go surprise when small Ja go dah,
Go burst your head with that Gulder
So omo boy pin down, I no dey fear your threat
I don shit death many times, go look my toilet
You nor need to tell me say you dey feel this shit,
I hear watin I dey talk, I know say I dey kill this shit
Yeah...
Make you try understand say na so e be
If I no make money God no go happy with me, Because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Yeah
Wrap the kpo for my sense, go dey smoke for sky
E better say my teeth pull than my prick to die, because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Make you try understand say na so e be
If I no make money God no go happy with me, Because
All these people whe dey make am so,
Them No Get Two Head
Them No Get Two Head
New Money Baby
I got snowman what it is
I got Ray X on the mix and the beat
And everything, You know what I'm saying
We just doing our thing



Авторы: Erigga


Erigga - The Erigma
Альбом The Erigma
дата релиза
28-02-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.