Popular - Pressure текст песни

Текст песни Pressure - Popular



Abeg abeg say na beg I bey beg oh
No go make me do something I go regret oh
Me I no be ajebutter I be kpako
Cause the place wey I come from na the ghetto ye
You go tire for matter when I start oh
All the ladies dem dey tell me obrigado
Tell my hater make he shut up that he mouth oh
The blessings long I Dey shout oghene wado
Under pressure yay
Say we dey under pressure
Don't tell me say you like me if you're not very sure
Cause me I be person wey no dey look face at all
You fit to call me Bose we dey kill actor
Make I take you to madagaskar
Got you sm*king arizona
Pull out my gun and shoot a motherfucker (kpoko)
Make I tell you the truth
My mama tell me make I no dey play no dey play
Because the life that we living is on a race
And if I run today I fit to fight another oh oh
Make I tell you the truth
Truth is bitter bitter my brother
I dey find who you give me that ginger
Sometimes I just dey wonder oh
Wonder wonder
I run away I runna runna way a
I just dey pray I just dey just dey pray a
Make all the blessings I dey find come my way a wooiwoii
Dem ah fi know say me I run them
Put this at the back of your mind say I be problem
Haters wanna try compromise but I no send them
And na me dey disorganize and I burn them
But I no see anybody when I no get money
But I no see anybody when I no get chichi
I no Dey laugh with these people I no trust anybody
Cause dem go do like say dem love you
Dem go show you pity
Hey I no fit count how many place I don enter
Situation make a man wan mental
Searching for the fame and paper
Pray to jah to answer my prayer
Make I tell you the truth
My mama tell me make I no Dey play no dey play
Because the life that we living is on a race
And if I run today I fit to fight another oh oh
Make I tell you the truth
Truth is bitter bitter my brother
I dey find who you give me that ginger
Sometimes I just dey wonder oh
Wonder wonder
I run away I runna runna way a
I just dey pray I just dey just dey pray a
Make all the blessings I Dey find come my way a wooiwoii
I run away I runna runna way a
I just dey pray I just dey just dey pray a
Make all the blessings I Dey find come my way a wooiwoii
Make I tell you the truth...
My mama tell me make I no dey play no dey play
Because the life that we living is on a race
And if I run today I fit to fight another oh oh
Make I tell you the truth
Truth is bitter bitter my brother
I Dey find who you give me that ginger
Sometimes I just dey wonder oh
Wonder wonder
I run away I runna runna way a
Sometimes I wonder oh prrrrr




Popular - Laud AF - EP
Альбом Laud AF - EP
дата релиза
29-04-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.