Popular - See текст песни

Текст песни See - Popular



Nsogbu record yeh populalalalar hey
I never see oh I never see oh
Sheybi dem say dem no dey feel oh dem no dey feel oh
The kind of music I dey bring oh wey I dey sing oh
I never start dem don dey move on dey dance awilo (yeey)
I never see oh I never see oh
Why dem wan drain my energy oh my energy oh
Dem say dem wan gather me beat oh na only me oh
I get plenty enemy oh enemy oh yeah
I get the power I get the power
You fit to call me babalawo oh babalawo
I no dey reason anybody
God go punish una
I no dey fear anybody all of una father yeey
I never see oh
Another nigga like me oh
I say na me dey run am oh-oh
Say na me dey run am oh
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oooh)
Yeey motherfucker wanna shoot me
Cause I no dey give them rest of mind
I'm looking fly in my Louis
And you know I never say no lie
Shawty say she wanna do me do me wanna give me on a low key
Me I no dey like wahala oh hala oh
But I beg you make you no push me
I never see oh I never see oh
The matter con dey tire me oh dey tire me oh
'Cause for the church na dem be member na me be G-O
Dem start to call me alhaji
Oh oh alhaji oh
Oh, oh-oh
For the record say na me dey break the record wahaha
I had to put all the pain for the record, eh
I never see oh
Another nigga like me oh
I say na me dey run am oh oh
Say na me dey run am oh
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oooh)
For the record say na me dey break the record
Yaaay eh-eh
Popular populalalar popular
Prrrrr




Popular - Laud AF - EP
Альбом Laud AF - EP
дата релиза
29-04-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.