Zlatan feat. Barry Jhay - Adura Agba текст песни

Текст песни Adura Agba - Zlatan , Barry Jhay



Ibile
Ayii
Kapaichumarimarichopaco
Je an mo
Pato
Otiye e Pato
Mama say make you no marry celebrity oo (celebrity oo)
Say them they get girlfriend
girlfriend for every city oo (every city oo)
Ayii
Say Papa send you go university oo (university oo)
Say you fall in love with one rapper for oju titi oo
Say am getting distracted baby (distracted oo)
Am getting distracted baby oo (distracted oo)
Baby am getting distracted baby (distracted baby)
Money gat me distracted baby oo (distracted baby)
Ayii
Ku ro n be
Your sister say I go Jones you
Your brother say I be play boy
You mama say make you no fo
Say Zanku na bad boy
Na man wey dey try girl dey call honey
My love no go sweet you without money
Baby girl you should stand for me
If I need surety you should stand for me
One two
What you gonna do
To ba logbo pe Zanku lo ku
Three four
Maa lo goo
Malo fo mo lenu gan
Them dey doubt me
Them dry doubt me
If I near their pikin them go arrest me
See my life today
My life don turn to blessing
Mama say make you no marry celebrity oo (celebrity oo)
Say them they get girlfriend
girlfriend for every city oo (every city oo)
Ayii
Say Papa send you go university oo (university oo)
Say you fall in love with one rapper for oju titi oo
Say am getting distracted baby (distracted oo)
Am getting distracted baby oo (distracted oo)
Baby am getting distracted baby (distracted baby)
Money gat me distracted baby oo (distracted baby)
Everything for this life they must criticize
If you no soak garri e no go rise
Don no
Ye them a talk call me them a shout
But them no know say OLUWA water our plant
And the thing must grow
Mama
You only see today
Nobody know tomorrow
When the hustle pay
Papa don bless me eh
Just wan take you to my different corner corner level
Go tell ham say this one no be
Low level because God don upgrade my level
Mama say make you no marry celebrity oo (celebrity oo)
Say them they get girlfriend
girlfriend for every city oo (every city oo)
Ayii
Say Papa send you go university oo (university oo)
Say you fall in love with one rapper for oju titi oo
Say am getting distracted baby (distracted oo)
Am getting distracted baby oo (distracted oo)
Baby am getting distracted baby (distracted baby)
Money gat me distracted baby oo (distracted baby)
Ayii
Ghetto man
God don bless the ghetto man
Activate the ghetto man
E don turn to gentle man gentle man
Ghetto man
God don bless the ghetto man
E don raise the ghetto man
Wey don turn to gentle man gentle man
Ghetto man
Activate the
God don bless the
God don raise the
Ghetto man
Zlatan na ghetto man
Patoranking ghetto man
Rexxie turn to gentle man
Which kind gentle man you be




Zlatan feat. Barry Jhay - Zanku
Альбом Zanku
дата релиза
01-11-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.