GCN - Vacay Songtexte

Songtexte Vacay - GCN




This is our hit in our winter season
Wassa!
Woo, woo, woo, woo, woo
Wetin we go do for the weekend?
Stressed out but we living
Today we no go reason 'bout the system
Too corrupt but we living
But I wan chop my life
I no wan wahala oh
Call Amanda
Make she give me parata
We wanna go far away
Wey dey serve holiday
Make we use cooler temper
So tell me if na Asia, hmm
Abi Malaysia, hmm
Oya, where you wan go? Ah
Omo na where you wan go?
So tell me if na Asia (Asia), hmm
Abi Ethiopia (Ethiopia), hmm
Oya, where you wan go? Ah
Omo na where you wan go?
I'm on vacay
I'm on vacay
I'm on vacay
My girl wan stress me but I no fit
Life don dey fuck me but I no fall
'Cause me wan live my life to the core
Amory Andy no go knock for my door
'Cause I wan chop my life
I no wan wahala oh
Call Amanda
Make she give me parata
We wanna go far away
Wey dey serve holiday
Make we use cooler temper
So tell me if na Asia, hmm
Abi Malaysia, hmm
Oya, where you wan go? Ah
Omo na where you wan go?
So tell me if na Asia (Asia), hmm
Abi Ethiopia (Ethiopia), hmm
Oya, where you wan go? Ah
Omo na where you wan go?
I'm on vacay
I'm on vacay
I'm on vacay



Autor(en): Godson Okonye



Attention! Feel free to leave feedback.