Songtexte Wesser - GCN
Girl
you
gat
everything
that
I
promise
you
(Oh
Oh)
But
I'm
tired
of
this
mess
baby
honestly
oh
Cox
wetin
you
Dey
find
for
sokoto
Tell
me
shay
you
be
olosho
You
steady
keeping
on
a
late
night
hai
And
you
say
I'm
stepping
on
your
way
now
You
used
to
be
my
everything
(Everything)
But
now
we
don
turn
enemy
Shay
na
so
e
supposed
to
be
Shay
na
so
e
supposed
to
be
Oh
girl
you
nasty,
you
rusty,
you
rude
oh
And
mi
no
get
love
to
share
(To
share)
But
mi
pastors
said,
you
be
my
fire
Say
make
I
lean
on
you
oh
(But
this
attitude
girl
is
getting
Wesser
Wesser
no)
You
be
my
fire
(no
oh)
say
make
I
lean
on
you
(But
this
attitude
girl
is
getting
Wesser)
But
mi
pastor
said
Steady
you
be
clubbing
all
night
Olode
You
no
Dey
sleep
for
night
You
begin
do
TikTok
if
I
talk
You
go
say
na
cheap
cheap
talk
But
I
carry
your
matter
for
my
head
(Like
osuka)
Why
your
eye
come
Dey
red
oh
When
Steady
I
be
balling
I
be
chasing
the
bread
So
tell
me
what
you
want
mi
do
Oh
hmm
oh
(No
oh
hai)
If
you
see
the
shege
wey
you
don
show
(Show
hai)
I
be
your
rice
you
wan
Dey
parboil
You
rub
my
body
like
you
palm
oil
(No
oh
oh)
You
used
to
be
my
everything,
(Everything)
But
now
we
don
turn
enemy
Shay
na
so
e
supposed
to
be
Shay
na
so
e
supposed
to
be
Oh
girl
you
nasty,
you
rusty
you
rude
oh
And
mi
no
get
love
to
share
(Too
share)
But
mi
pastors
said,
you
be
my
fire
Say
make
I
lean
on
you
oh
But
this
attitude
girl
is
getting
Wesser
(Wesser
no)
But
mi
pastors
said
1 Like I Do
2 Ntoi
3 Vacay
4 More
5 Bangah
6 Shayo
7 Ileke
8 Everything
9 SOV (Sound of Victory)
10 Wesser
11 Sex Assignment
12 Owo
13 Sober
14 Odo
15 Love Me Dirty
16 Meditate
17 Menopause
18 Jungle
Attention! Feel free to leave feedback.