Songtexte




Uh no uh no
TGP hey
Ara mi bale oh
Uh no no
Uh le ni ohhh
Oh Lord heeey I thank you hey
Hmmm see me am speaking with confidence (twice)
Terry G get confidence
See me be am your president
Oshi pa pa pa ra pa oshi pa oh
Enemies wey no wan gree for me
Jump am pass
Osi pra pa pa pa pa pa
Satan your power no no no let me miss road I tell you
Jump and pass
Negativity in my life
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
All the japananapa for my life
Jump am pass
Jump am pass
1
Oh my lord
Na you dey make me
I dey blow go go
And I dey thank you oh
Na you talk say
Anything I yern for my mouth oh lord oh na so e go be so
As e be say I dey speed
Them dey follow my lead
Them know say wetin I do
Them dey follow me dey do
Omo na my way
Follow my way
Na my way e dey pay oh
Na the street dey make the pay
Uhn le le le le le le le le
Jump and pass
Anybody wey no want am
Jump am pass
Anybody wey no want make i go
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh
Ota kota to ba gbogun timi
Jump am pass
Oshi tiba ba ba ba won fori gba o
Enemies wey no want make I shine
Jump am pass
Negativity in my life
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
All the japananapa for my life
Jump am pass
Jump am pass
2
Oya tackle tackle tackle ta-ta-ta-tackle tackle your enemies
I no dey fear their face (Jesus)
Tackle ta-tackle ta-tackle tackle tackle
Tackle your enemies
I no dey see their face
I don craze oh
See I no well oh
And if you try me oh
You go hear am oh
See me oh
I dey cool well oh
Because you cool for me oh
We dey blend dey go
Hey omo if you try me
You go hear am
If you toy with my levels
Omo you go fear am
Wetin I do be say
Omo me I no dey blend am
So leave me leave me leave me leave me
Make we blend am
Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh
Ota kota to ba gbogun timi
Jump am pass
Oshi tiba ba ba ba won fori be oh
Enemies wey no want make I shine
Jump am pass
Negativity in my life
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
All the japananapa for my life
Jump am pass
Jump am pass
3
E yeh ma ma ma ma sac tari ba ba ba ba ba heeey
Ritual
Kree ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma hey
Ohhh no ohhh no no heeey
Oh Lord oh Lord oh Lord heeey Lord oh Lord na him do am oh
I don thank am oh
Oh Lord as he do am for me
Na him I dey thank am oh
I bless you oh
Anybody wey no like am
Jump am pass
Anybody wey no like as e be
Jump am pass
Holy ghost fire make e burn dem down
Jump am pass
Oya chop this chicken and die
Jump am pass
Nto oh nto hey nto nto hey hey hey hey
Jump and pass
Nto hey nto hey
God don do am hey
I don jump am pass
I don I don I don I don
Jump am pass
I don I don I don I don I don
Jump am pass
I don I don I don I don I don
Jump am pass
God he don make He don make me
Jump and pass
Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh
Otakota to ba gbogun timi heeey
Owo ncha nem
Oshi ti ba ba ba ba won fori be oh
Enemies wey no want make I shine
Heeey ohhh
Everybody oya shibabababa
Everybody shibabababa
Oya eyin omoge shibabababa (2ce)
Eli eli (oh Lord)...
*Beat continues till fade*




Terry G - Ginjah Playlist
Album Ginjah Playlist
Veröffentlichungsdatum
24-03-2015

1   Pass Me Ur Love
2   Baby Don't Go
3   Ora
4   So High
5   Akpako Bum Bum
6   Free Madness 3
7   Brukutu
8   Blood
9   Ebele
10   Fantasi
11   Akpako Master
12   Do Anyhow
13   Fuji Swag
14   Halleluya
15   That Could Be Us
16   Ifeneme
17   Garawa
18   Jah Elo
19   Jah Hail
20   Figure 8
21   Luv U Sexy
22   Shake Ur Bombom
23   My Lord
24   Money Matter
25   Parole
26   My Life (Remix)
27   Nuwe Nuwe
28   Oga
29   Run Mad
30   Shoki
31   Oputakumo
32   Otipe
33   Beauty
34   Sangolow
35   Season Film
36   As E Dey Go
37   Happy People
38   Bia Nulo
39   Can't Try Me
40   Bregedige
41   Change Am
42   Chop Chicken & Die
43   Club Is Calling
44   Gbosa
45   Ginjah Seduction
46   I Be Like Your Teacher
47   Jump am Pass
48   Lantozonto
49   Loose Control
50   Love Affair
51   Love Is Sexy
52   Luv Me
53   Make We Go
54   Na Money Kill Am
55   Piper
56   Problem Child
57   Pull Off
58   Put Something
59   Riding With My Boo
60   See Groove
61   Sip Some Shepe
62   Skimpolo Love
63   Speak Your Mind
64   Tension
65   Thanks You
66   Time
67   Troway, pt. 2
68   Pass Me The Shisha
69   Sexy Lady
70   Troway
71   Wine Dey Go
72   Yapa
73   Baba
74   Gbolagar
75   Ginjah




Attention! Feel free to leave feedback.
Wird geladen
Wird geladen