Terry G - Speak Your Mind Songtexte

Songtexte Speak Your Mind - Terry G




You dey dey whine eh
The way the tile tile
Tile
Tile dem dey eye me
I dey hungry eh
Dem dey love sey eh
Dem dey follow me eh
The way
Te way
The girls dem dey whine
Everybody see the girls dem dey whine
The way dem dey whine
E dey make man dey harsh
Eh e dey make man dey harsh
Chai make another mad man
Oya oya whine am for me oh eh
Oya whine am for me eh
Part of the girl I say it all
Taking for you dance all
Ah this your yarnsh na cabash
Wey dey make terry g to dey harsh
Make we dey run to dey act our matter
But that's where we dey run off all kind eh
People wonder for kind ah
The way you dey whine
Dey make me dey mara eh
You dey make me dey mara
Ah oya call me clara
Oya come make you come make me mara
Body say me I won't to come scatter
Me I want to dey go gaga
People whine
Dey whine to dey free style stager
Dem dey maga
All our enemies put on top the fire oh
Issa issa
Is a spiritual matter oh
Is a spiritual matter
Issa issa
Is a thing wey dem mental
Enemies dem go all mental
Oya clear
Oya clear
Oya clear for my front
Oya enemies no dey stay for my front
Don't let me ever see you in dey front
You
Clear
Clear
Clear for my side
Clear road
Oya
The way you dey roll
Dey make me loose my mind
How you dey
Oya follow me
Follow me
Follow me go to my mummy
Follow me
Follow me
Follow me to my daddy
Follow me
Follow me
Me I show you to my
And another paddy
Oh my girl you are my baby
I no mind you as my shoddy
Ah this na the free style section
Oya enemies oya clear for my junction
Like terry g owo pe this my junction
Issa




Terry G - Ginjah Playlist
Album Ginjah Playlist
Veröffentlichungsdatum
24-03-2015

1 Pass Me Ur Love
2 Baby Don't Go
3 Ora
4 So High
5 Akpako Bum Bum
6 Free Madness 3
7 Brukutu
8 Blood
9 Ebele
10 Fantasi
11 Akpako Master
12 Do Anyhow
13 Fuji Swag
14 Halleluya
15 That Could Be Us
16 Ifeneme
17 Garawa
18 Jah Elo
19 Jah Hail
20 Figure 8
21 Luv U Sexy
22 Shake Ur Bombom
23 My Lord
24 Money Matter
25 Parole
26 My Life (Remix)
27 Nuwe Nuwe
28 Oga
29 Run Mad
30 Shoki
31 Oputakumo
32 Otipe
33 Beauty
34 Sangolow
35 Season Film
36 As E Dey Go
37 Happy People
38 Bia Nulo
39 Can't Try Me
40 Bregedige
41 Change Am
42 Chop Chicken & Die
43 Club Is Calling
44 Gbosa
45 Ginjah Seduction
46 I Be Like Your Teacher
47 Jump am Pass
48 Lantozonto
49 Loose Control
50 Love Affair
51 Love Is Sexy
52 Luv Me
53 Make We Go
54 Na Money Kill Am
55 Piper
56 Problem Child
57 Pull Off
58 Put Something
59 Riding With My Boo
60 See Groove
61 Sip Some Shepe
62 Skimpolo Love
63 Speak Your Mind
64 Tension
65 Thanks You
66 Time
67 Troway, pt. 2
68 Pass Me The Shisha
69 Sexy Lady
70 Troway
71 Wine Dey Go
72 Yapa
73 Baba
74 Gbolagar
75 Ginjah




Attention! Feel free to leave feedback.