2Face Idibia - Pako Lyrics

Lyrics Pako - 2Face Idibia



Na so
Na so
Na so
Na so
Na so
Na so
Ok now. We don come again
Ok now. We don come again
Ok now. We don come again
Eh, eh
If you good you be pako o if you bad, you be suegbe
If you good you be pako o if you bad, you be suegbe
Hey, hey, hey
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the
Air, have no fear
So throw your hand in the
Air, have no fear
See, make way
Every parse guy
Make una rise
All dem we no arise,
We go kribotomize
To be precise,
We go dey markanamise All men wey tries, you step upon me shoe size
Realize we no come to terrorise
This overnight, I just come to
Revolutionise
Naija music sing it man,
It universalise If you go achieve man, right in front
Of your eyes
When the music on
I see the light
We go leave it on till I see the sunrise We no go compromise
So make you clear
Up for jaga-jaga
I say everybody scatter-scatter
If you good you be pako o if you bad, you be suegbe
If you good you be pako o if you bad, you be suegbe
Make I tell you about the place wey we dey come from
Person wey dey groove dey move the gum-gum
Person wey dey dull dey dance with
Dem bumbum
Person we dey dance don feel like e dey burn
Person wey dey peep dem always on the run
Whether you ugly or you handsome
Nobody go come dey ask you for some
Ransome
Even if you like you go feel like you be don
Everywhere you look, every single junction
People dey happy dem just dey function.
Dem go dey holla oyi eh, to the sing
Person go dey craze, until the
Break of dawn
Carry the craze from Naija to Jadon Mix am
Together in a peaceful kingdom United nation, don't mention
If your mouth dey smell, make you lick
Tomtom
If you want to chuk, make
You use condom
No forget where you dey come from Hy!
See na spoil we spoil, we no dey thief.
If you good you be pako o if you bad, you be suegbe
If you good you be pako o if you bad, you be suegbe
I smell fun in the air
Now tell me some good boy alright somewhere, everywhere
I see party everywhere
That means say no be small jolly
We go jolly for this year
Just close your eyes, fantasize,
Visualize, it feels good to be pakolise
Just close your eyes, fantasize,
Visualize, it feels good to be pakolise




2Face Idibia - The Unstoppable
Album The Unstoppable
date of release
01-07-2008




Attention! Feel free to leave feedback.