Bella Shmurda - My Brother Lyrics

Lyrics My Brother - Bella Shmurda



En'-En'-En'-En-En'-
En'-En'-En', Enta
Ha, Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
For studio where we dey, when I met you
I saw you recording, and I love you
We like same things, we share same dreams
You go follow smoke cigar, when I switch benson
Ah, ya-ya (conscious), Bàbá gbọ àdúrà o
2020, ojú ri o
That same year, met Imọlẹ
Ọmọ ológo, ọmọ, o wa'lẹ
Ah, ṣe ko pọ kẹ, ọmọ ti o gbẹ 'bẹ
Wọn lọ ńṣọtẹ, but I don warn them
Ah, oya, fuck them
I don't really send them (send them)
Lójú wọn, Imọlẹ legend
Ah-ah, ajẹpako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty style
Ha, my brother, my friend
Would this be the end?
What is the essence for the hustle, for the life?
What's my offense? What have I done?
Wetin I do? You left me in tears, ajé
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan (tani ba wi? Tani ba wí? sọ?)
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan (tani ba wi? Tani ba wí? sọ?)
We go do yahoo, we no getting paid
Living like asu, pepper every day
Everything we face, no be say today
Just like yesterday, taking pain away
Ah, when I born one, and you born one
And I lost one, and you tell me it's fine
Brother, no time, and I make one
And, you dey there when I born another one
Ah, ajẹpako wey get charisma
Carpenter wey get caliber
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty style
Ha, my brother, my friend
Would this be the end?
What is the essence for the hustle, for the life?
What's my offense? What have I done?
Wetin I do? You left me in tears, ajé
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan (tani ba wi? Tani ba wí? sọ?)
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan (tani ba wi? Tani ba wí? sọ?)
(Yo-yo-yours truly, Dekunle mix)
Mohbad! (Mohbad)
Mohbad (Mohbad)
Mohbad, Mohbad!
Mohbad, Mohbad!
Mohbad, Mohbad!



Writer(s): Akinbiyi Ahmed Abiola


Bella Shmurda - My Brother - Single
Album My Brother - Single
date of release
06-10-2023




Attention! Feel free to leave feedback.