BIM - Energy Lyrics

Lyrics Energy - BIM



We back, (aye ayeye, aye aye ayeye aye).
'I remember when I start this waka, they say my life is a joke, no
Girlie wan be my shima,
None of dem wan be own, they tell me say na time,
I check my watch time dey go o, they tell me say na time,
Yeyeye(they say I drop another song o, how many song u never blow o,
Tell me is it your song o,
Is it your song wey I dey sing o)cus when I come
Through issavibe, is like a fever wey no get cure,
SURULERE to d world, yea u rocking with d YOUNGSIMBA,
Cus when I come through issavibe, is like a fever go see your doctor,
SURULERE to d world,
Yea u rocking with YOUNGSIMBA(energy energy I gat energy energy,
Now they wanna follow me, follow me follow me wanna follow me,
Energy energy I gat energy energy,
Now they wanna follow me, follow me follow me wanna follow me)...
I know where I dey go o, but I no forget where I dey come from,
Cus anything I do, na still d people in the ghetto go show love,
Many people say they do it for the love,
Other people say they do it for the passion,
My nigga me I do it for the money,
My people me I do it for the culture.,(so I take life jeje jeje,
I do my thing jeje jeje, i dey pray for favour favour,
I dey pray for favour) outro:; energy energy is bim on this one na,
Leader of d new new new new school,
Energy energy I gat energy energy now they wanna
Follow me follow me follow me now they wanna follow me...




BIM - Energy
Album Energy
date of release
21-05-2018

1 Energy




Attention! Feel free to leave feedback.